My People
MUNA
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Fu mi ni Jesu fu mi ni loving Fu mi ni loving Fu mi ni loving Yè Yè Now let me tell you something Get matter wey need real solving Police kill man for nothing All because he wan try prove something Mama lay child for coffin Too many people hurting Jesu fu mi ni loving Cause my people are suffering Suffering for nothing For nothing at all Now let me tell you something People too like do wrong thing Old man want small girl something By force no mean good loving Monike tell you stop it But you no wan hear one thing Jesu fu mi in loving Cause my people are suffering Suffering for nothing For nothing at all Whole word don scatter Twisted like dada Government tiff money buy agbada Come do Agbaya See wettin dey cause the palava Rárá na rárá One day my people go dey tire Thunder go fia Suffering, suffering for nothing For nothing at all They killed the pikin And all be cause he get shade on e skin But no be the same God make the pikin And no be the same thing we get within They say we too bright so they wan make we dim Na truth i dey write put am to the rhythm They want our silence they don’t wanna hear pim So gimme my right Jor lemme be free yeah Suffering, suffering for nothing For nothing at all Now lemme tell you something People too like do wrong thing Old man want small girl something By force no mean good loving Monike tell you stop it But you no wan hear one thing Jesu fu mi in loving Cause my people are suffering Suffering for nothing For nothing at all Now lemme tell you something Get matter wey need real solving Police kill man for nothing All because he wan try prove something Mama lay child for coffin Too many people hurting Jesu fu mi in loving Cause my people are suffering Suffering for nothing For nothing at all
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My People Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5010102/MUNA/My+People>.
Discuss the My People Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In