Social Media

Vicki D

0 fans

Vicki D

Vicki D is a musical artist known for her soulful and powerful vocals. She has a diverse musical style, blending elements of R&B, pop, and jazz. With her captivating stage presence, Vicki D has gained a loyal fan base and recognition for her ability to connect with her audience through her heartfelt performances. more »


2:55
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Pour dem the water make dem wet o
Eh
Omosikator
Kpoki
Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg
Your evangelism no need sticker
I go preach your gospel I swear
If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media
Eh ah eh ah eh
If nah to run some mara some
I go run mara
for your matter eh yaah
Ah eh ah eh
Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg ooh
Sweet drive me like a Range Rover
Make me your comfort zone abeg
I ready be your Uber driver
I no go delay
You Dey sweet me pass kelewele
kelewele
Baby girl you for know say
Nah you oooh
Nah you
Iwo gangan lonyamin’were
If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media
Eh ah eh ah eh
If nah to run some mara some
I go run mara
for your matter eh yaah
Ah eh ah eh
Oye kole funmi ni loving
Jeki mummy mi mo eh
Oye kole funmi ni loving
Jeki Daddy mi mo eh
Tsi y3 yoo mi sumo bo waa
If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media
Eh ah eh ah eh
If nah to run some mara some
I go run mara
for your matter eh yaah
Ah eh ah eh
Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg
Sweet mouth me abeg yeh
Your evangelism no need sticker
I go preach your gospel I swear
Tsi y3 yoo mi sumo bo waa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Victor Adams

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Social Media Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Social Media Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5068757/Vicki+D/Social+Media>.

    Missing lyrics by Vicki D?

    Know any other songs by Vicki D? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Social Media

    220
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Ivy Adara's first single is called?
    A Famous
    B Pleasure
    C Rebels
    D Callgirl

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Vicki D tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!