Extra Guy

Kagedimes & Wills

0 fans

Kagedimes & Wills


3:00
#1

 Struggling with Extra Guy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh uh ohh ohh ohh
Yeah
You know I'm an extra guy
No dey touch ground cuz I'm extra fly
We be balling like we on that extra life
And the shawtie wey I carry extra fine
Atarodo extra spice
Savage on a low but she extra nice
Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah
I'm an extra guy
When you burst it up you fit leave me confused
Anything you want you know me I come through
As a bad boy do
Tell me what you gon do
When I pull up in your hood
In a brand new coup coup
If you roll with me baby ama japa
Forget wetin dem talk cuz girlie e no matter
Just focus on your boy and you know I'll treat you properly
So my Angelina hold body
Tell them other guys make them no worry
I get fast cash no be slow money
If you want make I stay baby no hurry
I don't wanna see you with nobody
And if you wan play ma lo go funny
Cuz if you do that
Omoge you go lana like that
You know I'm an extra guy
No dey touch ground cuz I'm extra fly
We be balling like we on that extra life
And the shawtie wey I carry extra fine
Atarodo extra spice
Savage on a low but she extra nice
Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah
I'm an extra guy
Batty on yikes and her body con right
Make a man lean like he sipping on sprite
Water bumbum thick body don't bite
She dey make I comport any time she come by
With her eagle eye if she see I buy
Baby come chop make you ease your mind
No dey fee or fight we go be alright
Put jara on top make you ease your thighs
No dey beef cos I'm bringing banana
Tell her go get a bag e be Ghana
Ex man he be dead he be goner
The wiz kid I was sitting in the corner na na na eh
Me I dey for wahala
So I gotta do it grand Ariana
Stay close to the cash like Abacha
Just so I can put some Gucci in your baka
You know I'm an extra guy
No dey touch ground cuz I'm extra fly
We be balling like we on that extra life
And the shawtie wey I carry extra fine
Atarodo extra spice
Savage on a low but she extra nice
Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah
I'm an extra guy
Na wetin be that line
No vex no fight just vibes
Say wetin be that line
No vex no fight just vibes
Say wetin be that line
No vex no fight just vibes
Say wetin be that line
No vex no fight just vibes

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adedamola Adesoji, Ayorinde Williams

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Extra Guy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Extra Guy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5140799/Kagedimes+%26+Wills/Extra+Guy>.

    Missing lyrics by Kagedimes & Wills?

    Know any other songs by Kagedimes & Wills? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Extra Guy

    34
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What 2Pac song featured on the GTA: San Andreas tracklist?
    A Trapped
    B IDGAF
    C I get around
    D Hail mary

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kagedimes & Wills tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!