Agunechemba

Blazeebeatz

0 fans

Blazeebeatz


2:18
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ara ra ra ra ra
Onyeoma
Onyoma
Blazeebeatz

Agunechemba bureau d change oo
Na now I gree say life 
Na turn by turn
Agunechemba great defender ooo
Na wetin I do why u love me so
Agunechemba turn my life around
He turn all of my problems dem
To so dust eeh
This your love for me I swear na wan tin tin
Na wetin I go give to praise your name
I say

Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi ooo
Nma nma di  ri gi
Nma nma di ri gi ooo

Na ever since I know my God 
I don dey ball he care for me
Na ever since I know my God 
I no dear fear he fight for me
Now AM praying loud
Baba bless my voice
Make Dem start do feel my song
Woya Dem my front 
When Dem fire catapult 
Dem say wetin I dey find go Sokoto
But na me know wetin dey do me for shokoto 
I dey pray for Asiri
We go help me to se ile kun ire oo ho
Na money be fine bobo
Me self want to dey on top
Help me make E-money 
Bless me with Bundle of dollars

Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi ooo
Nma nma di  ri gi
Nma nma di ri gi ooo

Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi
Na re kele Na ro tito
Nma nma di ri gi ooo
Nma nma di  ri gi
Nma nma di ri gi ooo

Enemies wey dey fire catapult 
Ngwanu comot for my domot 
Cos me I ready report for your deport
I remain Blazeebeatz

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ajosanmi Stephen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Agunechemba Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Agunechemba Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5151583/Blazeebeatz/Agunechemba>.

    Missing lyrics by Blazeebeatz?

    Know any other songs by Blazeebeatz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Agunechemba

    37
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang "Venom"?
    A Roddy Ricch
    B Eminem
    C Nicki Minaj
    D Falz

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Blazeebeatz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!