Slay Mama

Gastì

0 fans

Gastì


3:18
35 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ta ra ra ra ra
Ta ta ta ra ta ra ta ra
Yea

I wanna take you on a trip slay mama
I wanna love you
I don't want no drama 
Shey dollar lo fe 
Abi rands or Naira
Shebi na raba 
Omo ko shey normal
And you will never get time to stress 
For any reason 
I go dey give you love that you want 
In every season
In any weather baby do you feel me
Girl do you believe me
I no go play you like finidi 

Oshey slaymama 
Omo to fine biti mama
Sweet like banku for Ghana
And she wan rock designer
Eh ok slay mama
Oya buss down thotiana 
If i gat you mo ti hammer
And i go like marry Joanna 

Eh eh eh eh eh
Showo lo fe omo ko shey normal 
You no go like anything 
Wey you wanting lai lai
Folasade ko shey normal 
That back side making me run mad 
Emi deni mo shey tan 
Lati fun e ni gbogbo dollar yea

I wanna take you on a trip slay mama
I wanna love you
I don't want no drama 
Shey dollar lo fe 
Abi rands or Naira
Shebi na raba 
Omo ko shey normal
And you will never get time to stress
For any reason 
I go dey give you love that you want 
In every season
In any weather baby do you feel me
Girl do you believe me
I no go play you like finidi 

Oshey slaymama 
Omo to fine biti mama
Sweet like banku for Ghana
And she wan rock designer
Eh ok slay mama
Oya buss down thotiana 
If i gat you mo ti hammer
And i go like marry Joanna 

Is it because i say i want to love you
Na why you wan dey gimme format 
You want a nigga wey go give you all the money 
You want to f*ck up all the commas 
I want a shawtie wey go give me good love
She no go put me for coma 
Me and you girl we can have a good life 
But everything for you na dollar
But everything for you na dollar way

I wanna take you on a trip slay mama
I wanna love you
I don't want no drama 
Shey dollar lo fe 
Abi rands or Naira
Shebi na raba 
Omo ko shey normal
And you will never get time to stress 
For any reason 
I go dey give you love that you want
In every season
In any weather baby do you feel me
Girl do you believe me
I no go play you like finidi

 Struggling with Slay Mama? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Olufisayo Iwaeni

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Slay Mama Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Slay Mama Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5198135/Gast%C3%AC/Slay+Mama>.

    Missing lyrics by Gastì?

    Know any other songs by Gastì? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Slay Mama

    16
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fill in the blanks from the Taylor Swift song: "Dear _____ Dear ____ I see it all now that you're _____."
    A John, Gone
    B Fans, Here
    C Ron, Dead
    D Mom, Smarter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gastì tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!