One Day

DennisMoon

0 fans

DennisMoon


3:14

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Haaa
DennisMoon Ikale boy
Wo wo wo wo wo
Na na na na
Wo wo wo yea
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day
One day One day
I go fit imagine wetin you dey think oh
Dey think say everything go just dey link oh
I no go see yellow make I call am pink oh
Sit down make I tell you exactly as the thing go
You no fit make am my brother if you weak oh
You need to shine your eyes make e no dey blink oh
To make am no easy make you dey rethink oh
Red and yellow capsules different from zinc oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
I know say you don hear say this life na risk oh
Say make you hustle like say na you be whisk oh
Laziness: something wey go make you stink oh
You better change your mindset, think like a king oh
No dey depend on anyone here bikko
Make you just dey live your life, no need to fake oh
No dey copy your friends because dem pimp oh
Do your best make you dey your own league oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
O ra han neyin ola
O ra han neyin ola
Ikale boy
Origho mi wa gbe mi n'ija oh, mi oh, ye.
O ra han neyin ola
Aiye ti a han neyin ola
Ikale boy
Origho mi wa gbe mi ye ye ye ye eh eh eh
I go fit imagine wetin you dey think oh
You dey think say everything go just dey link oh
I no go see yellow make I call am pink oh
Sit down make I tell you exactly as the thing go
You no fit make am my brother if you weak oh
You need to shine your eyes make e no dey blink oh
To make am no easy make you dey rethink oh
Red and yellow capsules different from zinc oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
Ha Ha Ha Ha Ha Ha Ha
E go better
O por oh  O por oh O por oh O por oh
E go better
Ha Ha Ha Ha Ha Ha Ha
E go better
O por oh  O por oh O por oh O por oh
E go better
DennisMoon Ikale boy
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well like baba Wande
E go better
Haaa! 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: OLUWANISOLA MONEHIN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5201892/DennisMoon/One+Day>.

    Missing lyrics by DennisMoon?

    Know any other songs by DennisMoon? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    One Day

    27
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band released a song titled, 'Deeper Water'?
    A American Authors
    B Mumford & Sons
    C The Beatles
    D The Band Perry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DennisMoon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    One Day

    »