We're Hungry

Starmara

0 fans

Starmara


2:58
12 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 
We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 

I don tire to dey prostrate
When you no put food inside my plate
Give us the freedom we expect 
Give us the leadership we expect 
We will give your time the outmost respect 
We dey see how una dey move these days 
All politician don turn to pirate 
Take everything for themselves
Even a drop from the ocean of wealth we no see 
The seed we plant no grow 
Corruption don cause erosion
The land lost its value
 Leaders selling out for cheap (Haba haba)
We go shout shout until dem leave 
The wall of ignorance must fall 
This religion una trying force 
It's a wall blocking all of us
Why una heart too cold like Jos
Nothing is getting done unless in the deep north  
No hope unless you sound deep north
You know feel free unless you come from deep north 
I don lost hope shit, I'm going nuts 
Na only nuts go chop
We won chop too haba, haba, haba

We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 
We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 

Everyday new private
Oga you dey sell plane
Why we no go complain
Economy dey move like train 
Una account Na Usain Bolt 
Conscience dey airplane mode
They can't answer our call o 
Dem leave us to dry o 
Na How things go take work
When all the money dey enter Aso rock 
We go school until we jam rock 
Try hush business, dem block us, haba
They the youth are very lazy
Just like your children
Way dem born with a sliver spoon
Nothing dem work for, but everything is working for them 
I wish na us, we wish

We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 
We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 

An idle man is in the devil's workshop
Na who build the workshop?
Same faces since the first days
Still dey build upon their mistakes, haba
An idle man is in the devil's workshop
Na who build the workshop?
Same faces since the first days
Still dey build upon their mistakes, haba

We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o 
We don tire o
We are hungry o 
We won eat o
We no won eat government vomit o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Victory Ukaegbu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the We're Hungry Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "We're Hungry Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5207145/Starmara/We%27re+Hungry>.

    Missing lyrics by Starmara?

    Know any other songs by Starmara? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    We're Hungry

    27
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Adore You" is performed by?
    A Billie Eilish
    B Shawn Mendes
    C Harry Styles
    D Justin Bieber

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Starmara tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!