Cash Out

Mictick

0 fans

Mictick


3:17
42 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oh nah nah nah nah 
Oh yeah 
O lord of mercy 
Mictick Pon this one 
Mictick pon this one 

Amaka they ask me 
Why I no they show my love 
Amaka they ask me 
Why I no they talk my mind o 
Amaka they ask me 
Why I no they pick her call 
I too they run (I too they run) 
Because I no get money
I hide my face 
My mind been they tell me say
Dem go run my race (Oh ya ya ya) 
I pray we no go do jazz (No jazz) 
Just to get this cool cash (Get the cash) 
If I love e go too cast 

Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk, you know I 
You know I, you know I can't shout 

When I work all night na you they they my mind 
And when I get this doe 
Na you go dey my side 
If I no get data and I buy you pizza 
Wetin I gain 
Wetin you gain 
Ori mi bamise 
Iyanu go dum ije 
E be you I go do jeje 
For your love I go spend pepper 

Amaka dey ask me 
Why I no they show my love (Why I no they show my love) 
Amaka dey ask me 
Why I no they talk my mind o 
Amaka they ask me 
Why I no they pick her call (Why I no they pick her call) 
I too they run 
Osanle 
Osanle 

Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out (Owo mi ma soro) 
My money go talk you know I can't shout (Owo mi ma soro) 

Front sit for my German 
Now you chilling with a chairman 
We no dey lag we be ja men 
Now we chilling in a German 
Front sit for my German 
Now you chilling with a chairman 
We no dey lag we be ja men 
Now we chilling in a German 

Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 
Baby make I work till I cash out 
My money go talk you know I can't shout 

Oh nah nah nah nah 
Suspense pon the beat (Oh yea) 
Make the girls dem'a dance (Oh yea) 
Oh nah oh nah oh nah nah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ekene Ike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cash Out Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cash Out Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5214197/Mictick/Cash+Out>.

    Missing lyrics by Mictick?

    Know any other songs by Mictick? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Cash Out

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    To which Hasidic branch was the singer Matisyahu attached for a period of time?
    A Lubavitch
    B Breslov
    C Belz
    D Satmar

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mictick tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!