E Fit Be Me

Don Mappy & Samvsthekids

0 fans

Don Mappy & Samvsthekids


2:48
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Chibuike been say
Em just wan go play
On a saturday
For PH wey we dey
Dem bn come again
And dem bn shoot again
Police man wey be say
Suppose dey keep us safe
Na who know say Chibuike go die
Ta lo mo pe officer ti high
Mama faint papa don dey cry
One life but the cops cut the time
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
E fit be anybody o
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
One life but the cops cut the time
Another one just die
Another brother gone
I hear the mothers cry
I hear the father mourn
Oh what a country I
Was here raised and born
Bro the country hard
Why we cry to God
Baba God
Shey you dey see
Shey you dey look
As your people dey do
See they wan put us for jail
They say we breaking the rules
We breaking the laws
Give them a round of applause
Na who know say Chibuike go die
Ta lo mo pe officer ti high
Mama faint papa don dey cry
One life but the cops cut the time
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
E fit be anybody o
E fit be me
E fit be you
E fit be your brother
One life but the cops cut the time
One life but the cops cut the time
One life but the cops cut the time

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adebayo Opeoluwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the E Fit Be Me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "E Fit Be Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5236521/Don+Mappy+%26+Samvsthekids/E+Fit+Be+Me>.

    Missing lyrics by Don Mappy & Samvsthekids?

    Know any other songs by Don Mappy & Samvsthekids? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    E Fit Be Me

    24
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Neil Finn is more known as a member of which band?
    A ABC
    B Erasure
    C Crowded House
    D Spandau Ballet

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don Mappy & Samvsthekids tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!