Eko Lagos

Heryno

0 fans

Heryno


3:21

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eko ni London 
Eko o
Eko ni London 
Eko na My London yea 

Eko o
Eko Eko too sweet like sugar
Eko o I want to shitta to chop amala shitta 
Eko o Eko Eko too sweet like sugar 

Eko o Eko oo

Life for Lagos sweet pass shitor 
Upon the hustle and buzzle
My people choose to be happy 
Life for Lagos e no funny 
See the things people do to get money 
Still you survive with your eyes 
Like shine shine bobo 
My people happy when the see me 
On there T.V
Kids Dey wan be me
Girls dem wan dine with me, wine pon mi
By the way that's ah long story 
Eko oo kodun
Eko na na kodun dudun 

Eko ni London 
Eko o
Eko ni London 
Eko na My London yea 

Different faces
Happy people

Early momo wey I wake up
I gat to hustle make I fit chop 
So many things going on if you no shine
Your eyes dem go use you chop life
Many many things wey my eyes don see
The good the ugly the bad life 
The wicked the good the badman 
But nobody holy pass ohh 
Eko oo
Eko oo
Eko na 
Eko we Dey do
Naso men e clear e clear happy people 
Everything good everything nice hahaha
One love cheee

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Henry Nathaniel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Eko Lagos Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Eko Lagos Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5240333/Heryno/Eko+Lagos>.

    Missing lyrics by Heryno?

    Know any other songs by Heryno? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Eko Lagos

    20
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the theme song to the movie: Staying Alive?
    A Survivor - Eye of the Tiger
    B Frank Stallone - Far from Over
    C Eric Carmen - Hungry Eyes
    D Ray Parker Jr. - Ghostbusters

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Heryno tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!