Excess Owo (Feat. Earl The Wavy)

Pelumi PK

0 fans

Pelumi PK


3:13
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

One time one time
Yeah
Last muhfoka in the building
PK
Yeah you know what I mean
You know
All I want is excess owo
All I want is excess owo
Lord give me excess owo
Lord give me excess owo
Say all I talk about is money
Without the dough ain’t horny
Cuz miofe kenibody rum mi
I no wan die how dem born me
Get a gang rob a bank
That's what the devil be tell me
Don’t wanna see you in jail hang
That's what ma mama be tell me
Go to school get your grades right
Go to church and then pay tithe
Your dad did that and he broke
Ain’t that a fucking joke
Slow boys no Dey buy Benz
Omo mummy no Dey get Sense
The Good boys Dey get first class
The bad boys nai him get the class
All I want is excess owo
All I want is excess owo
Lord give me excess owo
Lord give me excess owo
Talking pounds talking dollars
Aboki Tishe si Naira
Too much money no Dey price
Give me the bills no wahala
Emope olowolayemo
Awon tana won silayemo
Efunmilade adeyemo
Owonikoko oshaamo
Blood money no Dey enter Forbes
Broke niggas no Dey shutdown clubs
Face me I face you no Dey get tubs
Broke bitches no Dey get butt rubs
Slow boys no Dey buy Benz
Omo mummy no Dey get Sense
The Good boys Dey get first class
The bad boys nai him get the class
All I want is excess owo
All I want is excess owo
Lord give me excess owo
Lord give me excess owo
Excess upon excess
E no go cool if I get gent e
Those Benzes got me tempted
Na why I dey hustle relentless
Slow boys no dey buy Benz
Omo mummy no dey get sense
The good boys dey get first class
The bad ones na him get class
Argh
Excess owo oluwa funmi laccess
Kinma ball kinma shaye ni dubai
Kinrale fun mommy ni Texas
Owo toun deruboshi ni mofe se
Oloun koni pe se
Koni pe set
Ode ma shele loju iyayin
All I want is excess owo
All I want is excess owo
Lord give me excess owo
Lord give me excess owo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Pelumi Kayode

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Excess Owo (Feat. Earl The Wavy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Excess Owo (Feat. Earl The Wavy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5274130/Pelumi+PK/Excess+Owo+%28Feat.+Earl+The+Wavy%29>.

    Missing lyrics by Pelumi PK?

    Know any other songs by Pelumi PK? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Excess Owo (Feat. Earl The Wavy)

    3
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Burna Boy's first hit song?
    A 23
    B Like to Party
    C Way too big
    D Dangote

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pelumi PK tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!