Know Thy Self

Krazy Rymz

0 fans

Krazy Rymz


3:32
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

In this life you gats know yourself
You gats know say na only you fit help yourself
The kind life wey you want na only you fit give yourself
Oyi
If I be you I no go dull myself
Omo thank God for life o
Thank God for street o
Thank God for Mummy o
Thank God for Daddy o
Thank God for Paddy o
Thank God for Baby o
If no be God o
Na where man for dey o
Man for don Kpeme
Thank God for life
Them say what nor kill you
Can only make you stronger
In this life you gats know yourself
You gats know say na only you fit help yourself
The kind life wey you want na only you fit give yourself
Oyi
If I be you I no go dull myself
No dull yourself o
Ah ah ah
I no go dull myself o
Ah ah ah
I no go dull myself o
Ah Ah Ah
Na me fit help myself
Na me fit stop myself o
Ah Ah Ah
Here we go
Feel my flow
Na who know man dey kill am go
You see this life brother take am slow
Cos if you hurry You go fall for road
I be idoma boy wey dem born for south
Echi de de la'nor ho weh mah
We hustle everyday from 6 to 6
Cos your hustle na your salary
Omo no long story
Salt no be sugar
Help yourself before you help another
Person wey work e suppose to chop
And hand wey plant suppose harvest
So many things we see wey the mouth no fit talk
So many things we talk but the eyes no fit see
Dem no dey tell person say the rain don dey fall
A word dem say is enuf for the wise
Le Le Le o
In this life you gats know yourself
You gats to know na ony you fit help yourself
The kind life wey you want na only you fit give yourself
If i be you i no go dull myself
No dull yourself o
Ah Ah Ah
I no go dull myself o
Ah Ah Ah
I no go dull myself o
Ah Ah Ah
Na me fit help myself
Na me fit stop myself o
Ah Ah Ah
Yeh,
Dem say man wey work suppose to chop life
NorNor dey ya so

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Know Thy Self Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Know Thy Self Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5290699/Krazy+Rymz/Know+Thy+Self>.

    Missing lyrics by Krazy Rymz?

    Know any other songs by Krazy Rymz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following are animals mentioned in the 1944 biggest hit single: "Swinging on a Star" by Bing Crosby, except...
    A A pig
    B A fish
    C A bird
    D A mule

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Krazy Rymz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!