You Say Wetin?

Prolifik Plsoo

0 fans

Prolifik Plsoo


2:44
11 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Plsoo
Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Prolifik
Wonder wonder, “wonder”
I swear I dey really really wonder, “wonder”
Why man go dey live and dey lie like this
Nwannem I dey really really wonder, “wonder”
Na so dem talk talk talk, e no finish “e no finish”
I want to build new roads, e no finish “e no finish”
Constant light nko, “e no finish”
Dem ask you questions you con faint, e don finish. Ah
Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin?
But we are still waiting, “we are still waiting” we are still waiting
Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin?
But we are still waiting, “we are still waiting” we are still waiting ai
Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin
Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin
Stop all the lying, stop all the gban gban
Stop all the gban gban stop all the gbon gbon
Stop all the looting, stop all the bugga
Stop all the “plsoo”
Na so dem talk talk talk, e no finish “e no finish”
I want to build new roads, e no finish “e no finish”
Constant light nko, “e no finish”
Dem ask you questions you con faint, e don finish. Ah
Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin?
But we are still waiting, “we are still waiting” We are still waiting
Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin?
But we are still waiting, “we are still waiting” we are still waiting ai
Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin
Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin
Eh eh shamin lo o eh eh
Oh oh oh shamilo, plsoo
Mmm mmm mmm shamilo o eh eh
Mmm mmm mm
Connected successfully
Eh! Nwanne you said something, you said so many things and we are still waiting

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chuks Osuya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the You Say Wetin? Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "You Say Wetin? Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5308647/Prolifik+Plsoo/You+Say+Wetin%3F>.

    Missing lyrics by Prolifik Plsoo?

    Know any other songs by Prolifik Plsoo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the meaning behind the BTS band acronym?
    A Bulletproof Boy Scouts
    B Be There Soon
    C Behind The Scene
    D Blood Sweat & Tears

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Prolifik Plsoo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!