Greenlight

Lifre

0 fans

Lifre


3:16
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Eda mi gbemi de bi ire o, make I no dey get complain
Baba eh I dey call on you o

E don tey wey the boy don ro
Them don tey tell me say make me I just dey flow yeah
Say I no need dey fa kanaku
Say I fit geti show 
Wey go bring all the raba
Ayunlo ayunbo o baba
I dey pray say my way go be like summer rain eh
I dey beg I dey pray o
I dey call for yahweh o
Make me your golden boy make dem hail o

Jah! Mo fe di kolade
Mo fe se bi oba
Jah! Baba malo niwaju
I don carry the cross 
I don put am for my shoulder o
Jah! Mo fe di kolade
Mofe se bi oba
Baba malo niwaju
Baba gimme the light make I shine top the world o 
Na you I dey wait o
Baba turn up the light on me
Make I tena go
Baba show tanda por my lane  

Jah na you dey run the package o
As man dey work na you dey put bale o
I want dey hear my name like Aliko
Baba Lifre ti ji jekaje mi soji o
Baba make the greenlight show, I dey wait o
Make I no dey go farawe
And I know say no be by might o, or me power o
I don surrender put for your hand
I dey hustle like a man wey no wey no pray
And I pray like a man wey no work-
Jah me wan d carnival, shut'i down
Then me wanna ball faraway
I dey hustle like a man wey no wey no pray
And I pray like a man wey no work
Jah me wan da stamina, big muller
Baba blow up my pay make e rain

Jowo ori ji masun
Ji masun
Ji masun
Ji masun ori mi
Jowo ori ji masun
Ji masun
Ji masun
Ji masun ye ori mi o

Jah! Mo fe di kolade
Mo fe se bi oba
Jah! Ba-ba malo niwaju
I don carry the cross 
I don put am for my shoulder o
Jah! Mo fe di kolade
Mofe se bi oba
Baba malo niwaju
Baba gimme the light make I shine top the world o 
Na you I dey wait o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Damilola Olaifa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Greenlight Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Greenlight Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5310571/Lifre/Greenlight>.

    Missing lyrics by Lifre?

    Know any other songs by Lifre? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Greenlight

    40
    6     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I kissed a girl and I liked it, the taste of her ____________"
    A berry chapstick
    B felt like plastic
    C cherry chapstick
    D was like crabstick

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lifre tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!