Cash Out (Freestyle)

Kellyrae

0 fans

Kellyrae


2:30

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah I'm dedicating this freestyle to my friends
My niggas you know
It's your boy Kellyrae

See I remember back then it was hell
Family poor life to us no dey fair
Nika we dey wear dey go school sef e tear
Teachers call us dull boys dem say we no get head
Ovi hawk gala, Bobby sell bread
We dey hustle car wash na everyday we dey trek
Girls no dey like us
Dem say we be dirty boys and we nor dey wear shirt wey dey trend
But now the poor boys don become the main boys
Those wey laugh us don dey give us missed calls
Family and friends na yankee we dey ball
Now everywhere good Oluwa pick our call
I say the poor boys don become the main boys
Those wey laugh is don dey give us missed calls
Family and friends na Dubai we dey ball
No more stress we are blessed
Now cheers to success because we dey

Cash out cash out
These days boys don dey cash out
Cash out cash out
ThankGod boys don dey cash out
Cash out cash out
Bros why you dey frown you no dey cash out
Cash out cash out
If you work hard you go cash out

Nothing is easy
But anything is possible
Winning isn't for everyone
It's only for the durable
It doesn't matter where you come from
Remember giving up should never be an option
So the essence of living is winning and learning
And what is worth trying should be worth the risk
So you got to keep trying and trying and trying
Till you get it cos poverty will make you sick
Dirty boys don become the main boys
Those wey laugh is don dey give us missed call
Family and friends na yankee we dey ball
No more stress we are blessed
Now cheers to success
Because we dey

Cash out cash out
These days boys don dey cash out
Cash out cash out
ThankGod boys don dey cash out
Cash out cash out
Bros why you dey frown you no dey cash out
Cash out cash out
If you work hard you go cash out

It's Kellyraebaeby yeah
Ehhhh
Boys we go cash out
We go cash out

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kingsley Sule

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cash Out (Freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cash Out (Freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5310963/Kellyrae/Cash+Out+%28Freestyle%29>.

    Missing lyrics by Kellyrae?

    Know any other songs by Kellyrae? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Cash Out (Freestyle)

    11
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where did the band Lynyrd Skynyrd originate?
    A Texas
    B Georgia
    C Florida
    D Alabama

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kellyrae tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!