Far Away (feat. Zamorra)

Sultan Roflex

0 fans

Sultan Roflex


3:14
25 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I want the life I imagine
Asalamalekun
Imagine oh
Ekorin
Gibberish
Preey
Omo tiko ni iya kan
Kogbodo da egbo eyin
I be working night and day
I pray for more blessings
How to make this money
Omo dem no dey tell person
Omo tiko Ji iya to gbon
Which school u learn lesson
Reason it oya reason it
No money dey cause see finish
When i broke dem no reason me
But now my money na 10 digit
Ahh eh
What tomorrow hold nobody knows
Ahh eh
Know your family and know your foes
Ahh eh
People go wan know watin u hold
Ahhh ehhh
Eje ka sa’aiye lo make we dey jonze
Ahh ehhh
Living the life i imagine
life i imagine
And awon boys want to faaji
Boys want to faaji
Awon ti won mon aiye je
Won mon ara won
As i see the money coming
Preey
You be hater stay far away
Don’t come closer don’t come my way
Ewo awon faker,won faraway
Because we don go global Lalalala
Preey
Many people don fall many don rise
Many people don dull many don wise
Pray for your downfall when you don rise
But we chilling in the phantom everything nice
Ooobi oh ojo won
My glory na follow come
Chai this one no be mistake
It’s a prophesy don’t dull
Money is the Koko sweet like tangerine
Make I cover magazine
My mama , papa limousine
What tomorrow hold nobody knows
Ahh eh
Know your family and know your foes
Ahh eh
People go wan know watin u hold
Ahhh ehhh
And watin man go be nobody knows
Living the life i imagine
Life i imagine
And awon boys want to faaji
Boys want to faaji
Awon ti won mon aiye je won mon ara won
As i see the money coming
Pree
You be hater stay far away
Don’t come closer don’t come my way
Ewo awon fakers won faraway
Because we don go global Lalalala
If you be hater stay far away
Don’t come closer don’t come my way
Ewo awon faker won faraway
Because we don go global Lalalala
Reason it oya reason it
No money dey cause see finish
When i broke dem no reason me
But now my money na 10 digit
Stay far away
Don’t come my way
Ohun farawayyyy
Ahhh ehhhh ahhh eh
Gibberish

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Oluwashina Akinkunmi, Sultan Abdulazeez

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Far Away (feat. Zamorra) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Far Away (feat. Zamorra) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5324740/Sultan+Roflex/Far+Away+%28feat.+Zamorra%29>.

    Missing lyrics by Sultan Roflex?

    Know any other songs by Sultan Roflex? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Far Away (feat. Zamorra)

    1,491
    112     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rock and roll musician Del Shannon was the stage name of?
    A Del Unser
    B Charles Westover
    C Patrick Clapp
    D Reginald Dwight

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sultan Roflex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!