speak up
Santywa
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Eh Oh yeah Say Santy nwa mama nu Speak up now Speak up now Eh Gather your friends around Tell dem words got sound Me no need no crown Me Just wanna live far better Time don reach to come online Keep your fist up in the sky It is time to speak up now Let your voices cross the nile I can give the world to you But you still gon want more See my life is on the news Me dey beg you before I can give the world to you But you still gon want more See my life is on the news Me dey beg you before Oh oh oh oh oh oh oh Me love you Eh eh eh eh eh eh eh Me love you E e e e e e e Me love you Oh oh oh oh oh oh oh Me love you Everyday me I want you Nobody para for u See girl I dey here with you Nkem I've given my heart to you See na my duty to love you Girl I'd lay my life for you Me I no go disturb you E yeah eh yeah Forever I will pamper you Nobody fit pamper you The way wey me go pamper you Forever am in love with you Fill my heart with gratitude No dey give me attitude You know say you dey make me dey craze For your matter girl me go run down this place This place Nobody leaving this place First No let me down in disgrace yeah eh For your matter girl me go buy Anything you want me to buy me go buy yeah If you want the world me go buy e yah Ya ya ya eh eh Forever I will pamper you Nobody fit pamper you The way wey me go pamper you Me swear I go pamper you Forever am in love with you Fill my heart with gratitude No dey give me attitude Eh eh Everyday by day me dey pray for you Every night and day my heart dey beat for you Since you came my way, you took my breath away For you I changed my way My love is here to stay Everyday by day me dey pray for you Every night and day my heart dey beat for you Since you came my way, you took my breath away For you I changed my way My love is here to stay give the world to you But you still gon want more See my life is on the news Me dey beg you before I can give the world to you But you still gon want more See my life is on the news Me dey beg you before Oh oh oh oh oh oh oh Me love you Eh eh eh eh eh eh eh Me love you E e e e e e e Me love you Oh oh oh oh oh oh oh Me love you
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"speak up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5345096/Santywa/speak+up>.
Discuss the speak up Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In