Awon Temi (feat. Olatboui)

Dreyy Flexx

0 fans

Dreyy Flexx


3:01
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Pass me the gbeff make I high bi Balo
As the party don start ejor je ka jo
Tell me something way me I never know
Shawty tell me say she want make love to boy
Shalewa come closer
She want to do that kerewa
Sister yii jor Ma lo sungbalaja
If I call you for phone
Ma lo Shey werey sha

After I drop Issa vibe
They think say the boy no go Cast
They think the vibe no go jam
They think say the boy no go f***
But after I drop Issa vibe
The boy just dey hot anyhow
The boy just dey f*** anyhow
As e Dey f*** e Dey jam

Gbas Gbos
Leggo Squad
Awon Temi wan fagbo gan
Awon Temi Wan jaiye gan
Awon Temi Awon Temi
Won fagbo gan
Moni gbas gbos
Leggo squad
Awon Temi wan jaiye gan
Awon Temi wan fagbo gan
When we enter the party
A'n jaiye gan

Awon Temi won fagbo gan
When we enter the party
A'n jaiye gan
Hess swa Ma lo fa fa ku fa
Ma lo se bi Rahman Jago Lori Twitter
Gbese gbese ejor ma lo cast e
Even your girl she dey chop am from last year
Gbese gbese ejor ma lo cast e
Even your girl she dey gbese
E gba mi
Omode yii Omode yii ti kpa mi
Light skin girl wey Dey soak garri
She tell me she go love me till I die o pari
(O pari o pari)
Ejor E gba mi
Omode yii Omode yii ti kpa mi
Light skin girl wey Dey soak garri
She tell me she go love me till I die o pari

After I drop Issa vibe
They think say the boy no go Cast
They think the vibe no go jam
They think say the boy no go f***
(Boy no go f***)
But after I drop Issa vibe
The boy just dey hot anyhow
The boy just dey f*** anyhow
As e Dey f*** e Dey jam

Gbas Gbos
Leggo Squad
Awon Temi wan fagbo gan
Awon Temi Wan jaiye gan
Awon Temi Awon Temi
Won fagbo gan
Moni gbas gbos
Leggo squad
Awon Temi wan jaiye gan
Awon Temi wan fagbo gan
When we enter the party
A'n jaiye gan

Who no know now make you know
And if you wan know now you know
And if you no know you on your own
And if you know then you know
Ah I no be hoodlums
Me I'm just here to have fun
And I stay fly no passport
So fine girl no dey shako shako
Ehh
Ye oh ye oh yeeeeeee
(Ye oo ye oo)
Ahhhhh Awon Temi won wa nle eeh eeh
Ahhhhh moni ye o ye o ye ye ye ehh
Ye ye
Awon Temi gbemi sori bi ti ede ehh

After I drop Issa vibe
They think say the boy no go Cast
They think the vibe no go jam
They think say the boy no go f***
(Boy no go f***)
But after I drop Issa vibe
The boy just dey hot anyhow
The boy just dey f*** anyhow
As e Dey f*** e Dey jam

Gbas Gbos
Leggo Squad
Awon Temi wan fagbo gan
Awon Temi Wan jaiye gan
Awon Temi Awon Temi
Won fagbo gan
Moni gbas gbos
Leggo squad
Awon Temi wan jaiye gan
Awon Temi wan fagbo gan
When we enter the party
A'n jaiye gan

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayodeji Tomomewo, Oseni Olaitan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Awon Temi (feat. Olatboui) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Awon Temi (feat. Olatboui) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5395469/Dreyy+Flexx/Awon+Temi+%28feat.+Olatboui%29>.

    Missing lyrics by Dreyy Flexx?

    Know any other songs by Dreyy Flexx? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Awon Temi (feat. Olatboui)

    50
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who had the No.1 hit with Ice Ice Baby?
    A Eminem
    B Ice Cube
    C Vanilla Ice
    D Jay Z

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dreyy Flexx tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!