My Mind

Roll-J

0 fans

Roll-J


3:18

 Struggling with My Mind? Become a better singer in 30 days with these videos!

Ehhhhhh eh
Ehh eh
Eh eh
Ooo

Baby you make me
Baby you make me love you
Baby you make me
Baby you make me love you
When i no get
Shey na you dey there for me
When i come get
Na you still dey there for me
Eh everyday 
Eh anyday
Eh everyday
Na you go dey my mind
Eh everyday 
Eh anyday
Eh everyday
Na you go be my wife

Girl! me i know wetin you do for me
Do for me, when i no get money
You show me love everyday
Everyday and night, you no dey ever worry me eh ehh
My African girl, you make me happy eh
My African girl, you make my life better
When everybody run, you stay with me eh ehh
When everybody run, you come to me eh ehh

Baby you make me
Baby you make me love you
Baby you make me
Baby you make me love you
When i no get
Shey na you dey there for me
When i come get
Na you still dey there for me
Eh everyday 
Eh anyday
Eh everyday
Na you go dey my mind
Eh everyday 
Eh anyday
Eh everyday
Na you go be my wife

Girl! Make i know wetin you go buy
Anything wey you won buy i will buy for you
Anywhere wey you won go, make i know girl i go carry you go
Paris today, London tomorrow, Tokyo again
I go carry you dey go
I will give you eh, the key to my heart eh
Me i no dey fear, cos you go treat me well

Baby you make me
Baby you make me love you
Baby you make me
Baby you make me love you
When i no get
Shey na you dey there for me
When i come get
Na you still dey there for me
Eh everyday 
Eh anyday
Eh everyday
Na you go dey my mind
Eh everyday 
Eh anyday
Eh everyday
Na you go be my wife

 Struggling with My Mind? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Abiola Adojutelegan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Mind Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Mind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5412264/Roll-J/My+Mind>.

    Missing lyrics by Roll-J?

    Know any other songs by Roll-J? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    My Mind

    23
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was happy in the haze of a drunken hour, but ______________"
    A Heaven knows I'm miserable now
    B Heaven knows I'm managing now
    C Heaven knows I'm moving on now
    D Heaven knows I'm missing him now

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Roll-J tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    My Mind

    »
    • Red Krokodil