Hear Word

Kelz Nena

0 fans

Kelz Nena


3:36
13 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Omo, E. B. Things for my country
ReyKnow, Star of the Show, Kelz Nena
Omatseye
1 By 1 I don tell them
Base on who I be I noh dey fear them
Isoko dey my blood I noh dey fear them
Isoko dey my blood I noh dey fear them
1 By 1 I don tell them
Base on who I be I noh dey fear them
Asking who be that say na men dem
Asking who be that say na men dem
This year una go hear word
2021, Una go hear word
Isoko to the world, una go hear word (Oya, gii dem, er, body, here word
(Aeyeah)
Son of the soil anywhere you plant me I dey grow my guy
From Isoko to Lagos to the world, I dey fly
I, dey with my goons monday to sunday we dey grind
We noh dey sleep for the night like, witch wey dey fly
Omo, Boys don dey para cos the government dem dey fail us
We dey move dem dey bill us
We protest dem dey kill us
You be, pastor I no get work you wan collect my tithe
Oga police cos dem never pay you you dey shoot my guy
Na me cos your problem? why you make my mama come dey cry
I dey, try live my life Sars dey turn am to shoot on sight
Oga since you sabi shoot well well go Sambisa go dey fight (Una go hear word)
You say? (Una go hear word)
1 By 1 I don tell them (Who be that, wey dey sup)
Base on who I be I noh dey fear them (Wey you dey, wey dey sup)
Asking who be that say na men dem
Asking who be that say na men dem (Aeyeah)
This year una go hear word
2021, una go hear word
Isoko to the world, una go hear word
Isoko to the world, una go hear word
If Dem ask you who be that ?
Tell dem na the Soro Soke Generation
We dey come with revolution
We go take over the nation
We get better coconut head
You noh fit contain the madness
You noh fit suppress the masses
You noh, fit stop the movement
What do we want, End Sars
What do we want, End Sars
We don taya their matter dem be werey dey disguise
Na, fine hair I like me I noh be criminal
What do we want, End Sars
What do we want, End Sars
You dey claim Isoko to the world but you carry cutlass
Take dey cut your brother man because of land, oh my gad
Since when Isoko dey to lo opia wetin you gain nothing but pain
People dey die, you think say na play
But you I go tell you my mind today
You be fool, Na you make the land noh dey progress
You be fool, De carry take go kill where their children
You be fool, Get your PVC make we progress
You be fool, Suffer noh dey taya you guy you be ment
Una must hear word
1 By 1 I don tell them
Base on who I be I noh dey fear them
Asking who be that say na men dem
Asking who be that say na men dem (Aeyeah)
This year una go hear word
2021, Una go hear word
Isoko to the world, una go hear word
Isoko to the world, una go hear word
Oga madam I hear say you say monkey chop money
Even you too Oga managing director see your budget
Come explain you dey faint, Chale Soro Soke
Honourable Minister Please Off Your Mic

 Struggling with Hear Word? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Jephizzy Tenumah, Kelvin Emonena, Princess Martins

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hear Word Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hear Word Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5438366/Kelz+Nena/Hear+Word>.

    Missing lyrics by Kelz Nena?

    Know any other songs by Kelz Nena? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Hear Word

    7
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Raissa Anggiani: "If you don't need me to, I'll be ______ ___"
    A Watching you
    B Losing you
    C Seeing you
    D Missing you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kelz Nena tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!