Opor (feat. Gass, Vvensh & OG Swagson)

Alumnai

0 fans

Alumnai


3:46

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Alumnai condense
I won buy paper gallon ga rawa
Opor o scatter
Opor ye
Oshamo
Wan da mo

Eko
Alumnai dey ball hard
By the way we dey work hard
I get raw cash
Cos I give her body credit now she won task me for call card
Wait make your turn start
Hustle don pure na so we turn stars
Your girl dey demand say she want Gass
I'm good this commodity don scarce
I know say u got it from mama
That's why your backside shape alubosa
Okay how u want am
Come make we chop life na no go suffer from ulcer
Anyway baby have it your way
Wetin you carry got me carried away
See as bootty just dey jump kris kross
No be type dey go handle with kid gloves

How much I go pay elolobade (Kakakakakakaka)
If she get am fi back tell her kowale (Sofun kogbe wa)
Yea she a fi know sey I get am fi raba to show I care
Mo lowo
E be right time she for sabi say na nawo wo
Ma nawo

Sheema opor O worpo
Sheema opor O common
Mafo owale
Sheema opor konitanbe
Sheema opor O worpo
Sheema opor O common
Mafo owale
Sheema opor konitanbe

Everything brokorbrokor tor (Scatter)
Opor o scatter (Vvensh)
Figbolami logbologbo
Ori nagbonagbon emi titi sha bitter cola wayi
Nouvo shomo wole moti mu kan be
Omo tole gbemi toma bami mun nkan le
Tima kigbe yekpa toba tukanle
Toma shama killer tunes tinba shey scatter
Omo logbalogba afuni mawobe
Animashaun omo afungboju
Wth your fatty bombom you ready make ma day o
Elo lobade toba funmi moju
Sheema temi ba se jo bina (Light eh)
Iwor shama jo bi cigar
Mawo bose tobina
This your yansh too big
Be like cushion chair two sitter

Sheema opor O worpo
Sheema opor O common
Mafo owale
Sheema opor konitanbe
Sheema opor O worpo
Sheema opor O common
Mafo owale
Sheema opor konitanbe

Bootty shima opor e no fit ever go down
But when she see a bad man she afi go down
Me na afi negotiate she already know now
Cus na we be olowo wey dey run the whole town
Booty yen bi fuel prices kole wale (Oloun)
Anyhow you give am to me mo ma gba be (Ajé)
And I'm nothing like your ex to ma kan le
So what's the last price give me Jale Jale
Before oluwa draw your waist he open maths set
To get the perfect diameter and circumference
Now your bootty na the solar to my planet
So let me handle the insurance of your asset
Alumni na the circle wey dey gather bucks
You no know us na we be galacticus
Rock stars rolling Stones wey dey gather Moss
We got drive horse power no power horse

How much I go pay elolobade (De dedede)
If she get am fi back tell her kowale (Sofun kogbe wa)
Yea she a fi know sey I get am fi raba to show I care
Mo lowo
E be right time she for sabi say ma nawo wo
Ma nawo

Sheema opor O worpo
Sheema opor O common
Mafo owale
Sheema opor konitanbe
Sheema opor O worpo
Sheema opor O common
Mafo owale
Sheema opor konitanbe

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ikechukwu Nwigwe Olurotimi Oluranti

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Opor (feat. Gass, Vvensh & OG Swagson) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Opor (feat. Gass, Vvensh & OG Swagson) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5457856/Alumnai/Opor+%28feat.+Gass%2C+Vvensh+%26+OG+Swagson%29>.

    Missing lyrics by Alumnai?

    Know any other songs by Alumnai? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a Dutch rapper?
    A Lars Vaular
    B Snelle
    C Kraantje Pappie
    D Lil Kleine

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Alumnai tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!