Magic

DJ Frequency

0 fans

DJ Frequency


3:43
10 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Parararararara rarararara
Oh no no
EJ again oh
Febz on the beat oh
Febz on the mic oh
I want to know
Hm hmhmn

Abeg if you see this kind of girl wey dey do like say she no get e power
No underrate am
Na them dey bad pass
Because she look innocent no mean sey she no go dey bader
If she catch you for conner
She go surprise your medulla
I'm feeling alive oh
I swear I'm feeling the vibe oh
Adanne Adanne
She want to scatter my shokoto
I'm feeling a groove oh
I swear I'm feeling the movement
Biko nne nwayo nwayo
Maka nwayo nwayo ka eji eli ofe di oku

Everything everything everything everything everything everything you do
E dey feel like magic
Everything everything everything everything you do, e dey feel like magic
The way you dance feel like magic
The wey you roll feel like magic
The wey you move feel like magic magic oh oh oh
The way you dance feel like magic
The wey you roll feel like magic
The wey you move feel like magic magic oh oh oh

Clap clap clap clap clap clap clap clap Clap clap clap clap clap clap clap clap
Bounce bounce bounce bounce bounce bounce bounce bounce
Bounce bounce bounce bounce bounce bounce bounce bounce

That thing you dey do wey dey make everybody want to craze oh
That thing you dey do wey dey make everybody loose their mind oh
That thing you dey do wey dey make everybody want to mental
What is your secret
Tell me your Victoria secret
She rocking, she sexy
She doing it the way that me love it
Adanna Adanna I want you to give me your bum bum
She rocking, she sexy
She doing it the way that me love it
Adanna Adanna I want you to give me your bum bum

Everything everything everything everything everything everything you do
E dey feel like magic
Everything everything everything everything you do, e dey feel like magic
The way you dance feel like magic
The wey you roll feel like magic
The wey you move feel like magic magic oh oh oh
The way you dance feel like magic
The wey you roll feel like magic
The wey you move feel like magic magic oh oh oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Febechukwu Megwalu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Magic Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Magic Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5458275/DJ+Frequency/Magic>.

    Missing lyrics by DJ Frequency?

    Know any other songs by DJ Frequency? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Magic

    6
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Only hope remains, _______"
    A All I need is just a little more time
    B All I want is to be there beside you
    C All together now in no man's land
    D All kinds of everything remind me of you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DJ Frequency tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Magic

    »