No Love

Tizzie O

0 fans

Tizzie O


2:42

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Tizzie
Ye e ye
Ye e ye
Every day every day man I feel so lonely
Because there's no love where I come from
See every day every day man I feel so lonely
Because there's no love where I come from

Weytin I do... weytin I do them
Why e be say na all the people wey I love
Na dem dey do me so
Weytin you do, weytin you do them
Why e be say na all the people wey you trust
Na dem dey do you so

Bukata nbe lorun mio
Awon aburo yapa leyin mio
I have to settle all my bills
Mama mi nbe leyin mio
So if I keep you by my side
It's that I want you to be my peace

I know say there's no love without hate
There's no no peace without war
There's no joy without pain
No friends without beefing

But inno dey understand
Why people no dey for me
When I don dey for them
Every day I dey find weytin I go chop
So my brother no reason make I fall
Weytin i do... weytin I do them
Why e be say na all the people wey I love
Na dem dey do me so
Weytin you do, weytin you do them
Why e be say na all the people wey you trust
Na dem dey do you so

Bukata nbe lorun mio
Awon aburo yapa leyin mio
I have to settle all my bills
Mama mi nbe leyin mio
So if I keep you by my side
It's that I want you to be my peace

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tizzie O Tizzie O

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Love Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Love Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5510495/Tizzie+O/No+Love>.

    Missing lyrics by Tizzie O?

    Know any other songs by Tizzie O? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nirvana's Kurt Cobain: "When I heard the ____ for the first time, I connected with that band so heavily; I should have been in that band - or at least in a ____ cover band."
    A Clash
    B Beatles
    C Sex Pistols
    D Pixies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tizzie O tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    No Love

    »