With-Ease

WizzyWee

0 fans

WizzyWee


3:01
#1

 Struggling with With-Ease? Become a better singer in 30 days with these videos!

I don tire for these girls with their tight clothes
Na them dey loose pass
One's wey no send you see na them dey look pass
Guy carry muscle omo na them dey chock ass
Do small thing dem judge you see na them dey do pass
What of over sabi omo na dem dey full class
Want make i broke omo na them dey do maths
I get guys carry whitey for blue pass
Hey go best friend omo na them be judas
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I drop this like this
When i drop am naija people go freeze
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I drop this like this
Heygba
I flow this with ease
When i drop am naija people go freeze
Okay 4 years ago me and homeboy go study for uk
Same course but i only see am on a tuesday
Bia emma which way guy you dey scarce
Wizzywee na the g way of course i don hammer
So you join bad gang fall your mama hands
All these girls dey follow cos of nandos
God knows you dey form init igbo boy you be kpako
2weeks later dem lock my guy for sanko
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I drop this like this
When i drop am naija people go freeze
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I drop this like this
Heygba
I flow this with ease
Heygba
When i drop am naija people go freeze
So i enter yankee go see my guy for T.S.U
The guy dey bone omo boy tell-me "who vex you?
For asking "WizzyWee swear God bless you
This girl make me sell my ps4 and ps2
God damn paddy-man make you "use your head
These girls no send dem just wan chew your bread
You don old so i advise you do and wed
I don tire for these girls you dey put for bed
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I drop this like this
When i drop am naija people go freeze
Heygba
I flow this with ease
Heygba
I drop this like this
Heygba
I flow this with ease
When i drop am naija people go freeze

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: WizzyWee Aka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the With-Ease Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "With-Ease Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5523073/WizzyWee/With-Ease>.

    Missing lyrics by WizzyWee?

    Know any other songs by WizzyWee? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    With-Ease

    1,213
    6     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Fanny", the Bee Gees sing "Be tender with my _____, you know how easy it is to break it"
    A Heart
    B Love
    C Glass
    D Hand

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    WizzyWee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!