Bad Girl

Sylent VYB

0 fans

Sylent VYB


3:08
#1

 Struggling with Bad Girl? Become a better singer in 30 days with these videos!

The girly bad make she wine for daddy
Straight to the room when you call me papi
Big overload she go kill somebody
Na this kind waist sinner man wan perish
She carry things wey me like and I no fit lie
Me ah like anytime way our body collide
Say if you love me, me ah dey for you for life
Anybody try omoge dem fit tu pae
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna
Come to my crip make you no come dey dull
Make you no slogodo plenty talk no full pot
Ride along make you riddim along
Burst to the tune Dj play all night long
Cause your love e dey nana me
Dey hypnotize me
E dey make sinner man dey go church
Girle ah dey for you
I dey with you
Cause your love e dey nana me
Dey hypnotize me
E dey make sinner man dey go church
Girle ah dey for you
I dey with you
Give me love make I give you my love
Give me your body I give you my soul
Hold on to me make ah hola your body
Show me the huh I go spray you my doe
If no be you ah no want nobody
See as your body dey do me something
Hold on to me make I spray you ma money
If no be you ah no do nobody
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna

The girle bad, the girle bad
The girle bad, the girle bad
The girle bad and her booty too fat
The girle bad

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Isaiah Okedairo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bad Girl Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bad Girl Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5527505/Sylent+VYB/Bad+Girl>.

    Missing lyrics by Sylent VYB?

    Know any other songs by Sylent VYB? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Bad Girl

    6
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Only hope remains, _______"
    A All I want is to be there beside you
    B All together now in no man's land
    C All kinds of everything remind me of you
    D All I need is just a little more time

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sylent VYB tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Bad Girl

    »