Gentleman

Aaron Loko

0 fans

Aaron Loko


2:38

 Struggling with Gentleman? Become a better singer in 30 days with these videos!

Loko dey sing song 
Loko dey sing song 

I no be landlord I dey pay rent 
Very soon i go switch up o
All the fine girls dem dey here 
Say na cruise wey dem wan catch o
You for wise up make you get sense 
Make blessing no go pass you go 
I go dey my own make I think first 
How the money wan dey pile up o

I say me I no be gentleman 
Gentleman at all o
Gentleman 
Gentleman at all o 
I say me I no be gentleman 
Gentleman at all o 
If you like make you vex
I no be gentleman at all o
Brizy nack am 

I take my eye see dem 
Fine girls no dey free dem
Shayo for the club e no dey do dem
Big boys big jobs e dey find dem
Na the life wey sweet pass 
God abegi make I no go carry last 
Hustle wey dey pay naem dey set pass
No be wire wire si as I dey press pass
Dey follow beef who no beef you
Make goodluck e no pass you 
Sharp man big eye I get rear view 
All the winch dema fly pass belview 

I no be gentleman man 
I no be gentleman at all o 
And if you like make you talk 
I no be gentleman at all o  
I dey hustle make i chop 
I no be gentleman at all o 
And if like make you vex 
I no be gentleman at all o
Brizy nack am

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Aaron Loko

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gentleman Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gentleman Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5528219/Aaron+Loko/Gentleman>.

    Missing lyrics by Aaron Loko?

    Know any other songs by Aaron Loko? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Gentleman

    112
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where did the band Lynyrd Skynyrd originate?
    A Georgia
    B Florida
    C Texas
    D Alabama

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Aaron Loko tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Gentleman

    »