Warri To London Town

Shokii Pounds

0 fans

Shokii Pounds


2:47

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
Everyday we they pray
For the money
Everyday we they grind
For the money
Thank god say me
I wake this morning
Yeah I must make this money
Everyday we they pray
For the money
Everyday we they grind
For the money
Thank god say me
I wake this morning
Yeah I must make this money
See let me give you a brief talk
Shokii pounds nor get time
For long talk
Time they go e dey tick
Like tic tok
Me nor give a damn
If nor be big box
Abeg nor involve me
For love talk
Me nor give a damn
If nor be big box
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
I nor get e your time
If you dey wait make
I beg you go die
Yeah Na only god
Get my time
That's why e be say
Na him
I dey give my thanks
See every fucking day
When i wake up
I dey pray just to get
This fucking link up
Only 1 link up
Fit change your life
Make you listen up
See let me give you a brief talk
Shokii pounds nor get time
For long talk
Time they go e dey tick
Like tic tok
Me nor give a damn
If nor be big box
Abeg nor involve me
For love talk
Me nor give a damn
If nor be big box
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down
From warri to london town
Pounds nation
We're shutting down

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Collins Akpovjewa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Warri To London Town Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Warri To London Town Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5533257/Shokii+Pounds/Warri+To+London+Town>.

    Missing lyrics by Shokii Pounds?

    Know any other songs by Shokii Pounds? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Warri To London Town

    70
    6     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the DJ/Singer/Actor who released Supernova?
    A Ansel Elgort
    B DJ Snake
    C Khalid
    D Wi.lli.am

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shokii Pounds tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!