Steadily Fighting

Chief Priest

0 fans

Chief Priest


5:19

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Man don hearam
Man don hearam
Man don hearam
But i never hearam finish
Purpose of life
Ehee nah
We dey here nah
Na so them talkam
Na so so talk them dey talk
Huh
Say we no go makeam
No  be God create us
Na you
You go fit create person
Tah
Comot there

I,m steadily Fighting
Fighting for my purpose
Purpose of existence
Lord, you need to reveal
My purpose,  Our purpose
Wetin we dey do here
I feel like sometime i have no hope
I have no country
Sometime i feel like i don't even have a family
Even if people around me
They tell me that they love me
When it's time for me  to love them back
I can't do my part of the deal
Lord
Tell me the purpose

This morning
My boy went to thejunction
To buy something
Na him policeman catcham
Them slappam
Them say make we search you
E hold rizzla
Him say, i no gree
Make you tell me say i no be
Slave for my country
But them woski am
Left and right
Right now
As i dey talk to you
The guy no dey hear something
E no dey see with one eye
Nobody payam
Them keepam for us in the hood
We never dey see thing to chop
Na hospital matter we dey talk
Even if nobody buildam
Everybody for my country
Dey serve a foreigner
My  President, the school dey speak foreign language
When a local person do something
Them go say make them killam
When foreigners get disease
Them go bringam for my country
But as we dey suffer
Nobody wey go hearam
TV dey rule us
Ogboni dey rule as freemason
All these people wey dey
On the low low
Dey serve
Company interest
We, na God create us
Aby
Country Country wey no dey respect
People wey dey inside
Aby the law you writeam for us
Aby you go use foreign law
To dey judge us
Niggaz they be hustling
Working for nothing
Everyday they stand up
Looking for how to make it
Talking, discussing, fighting
Sometimes they deal with each other
Sometime they cheat
Just to make it
Just to eat
Wa'adagwan
I feel like i have no nation
My tribe is so fucked up
They have no centre
A centre is lacking
They got people on the corner
Stealing by themselves
Fencing their house
The educated ones serving the white power
Serving, foreigner
My police slap my brother
This early morning

I,m steadily Fighting
Fighting for my purpose
Purpose of existence
Lord, you need to reveal
My purpose,  Our purpose
Wetin we dey do here
I feel like sometime i have no hope
I have no country
Sometime i feel like i don't even have a family
Even if people around me
They tell me that they love me
When it's time for me  to love them back
I can't do my part of the deal
Lord
Tell me the purpose

Make una grow up
This one no be 1664 when
Jesus come take us for him boat
Rename us.. make us slave
We still dey for struggle
You suppose dey  resist
This no be 1885 for berlin
Wey them divide us
Give us to different people
This na 2000 to infinity
Everything we go doubleam
Doubleam
Give us reparation for the black
He's been suffering
Is he the owner of democracy
Liberation is our achievements
We are the one who been
Fighting for freedom
Give it to us like you owe us
Me and my boys we do our best
Still waiting for more program that you bring
We will do
But don't you diss that
Which was made by almighty
God create us, gave us how we look
Don't diss us
Don't make us feel like God is stupid
You have a purpose for me, God
Reveal your purpose
Make me serve my brothers and my sisters
Make me serve my country
Make me serve
Human beings like me
Everywhere i come
May they be happy
Say that a God child in the building
Oh God
Reveal my purpose
I don't wanna be a criminal
This hustle that I'm in
I don't like it
Change it
Make my life stable
Give me a woman who love me
Give me a child that is mine
Give me economy that I'm proud of
I don't wanna be a Nigga
For a Nigga sake
I wanna be black and still love it
And still do well
Oh my God
Touch the heart of people
Wey dey lead us
Otherwise make you
Do them like a trigger
God, Push them on the corner
Push them on the wall
Cuz we are here on the wall
We are pushing back
God, show me my purpose
Haa
Pitakwa Boy

I,m steadily Fighting
Fighting for my purpose
Purpose of existence
Lord, you need to reveal
My purpose,  Our purpose
Wetin we dey do here
I feel like sometime i have no hope
I have no country
Sometime i feel like i don't even have a family
Even if people around me
They tell me that they love me
When it's time for me  to love them back
I can't do my part of the deal
Lord
Tell me the purpose

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: John Chinda

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Steadily Fighting Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Steadily Fighting Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5538493/Chief+Priest/Steadily+Fighting>.

    Missing lyrics by Chief Priest?

    Know any other songs by Chief Priest? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Steadily Fighting

    6
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who made a hit cover for "In the Army Now" by Bolland & Bolland
    A Slade
    B The Beach Boys
    C Status Quo
    D The Spectres

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chief Priest tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!