Can't Kill My Vibe

Swatta P

0 fans

Swatta P

Swatta P is a musical artist known for his contribution to the dancehall and reggae music genres. He has gained attention for his energetic performances and catchy melodies. Working within these genres, Swatta P has developed a unique style, blending elements of traditional Jamaican music with modern influences. With his distinctive sound, he has managed to captivate audiences and contribute to the ever-evolving dancehall and reggae scenes. more »


3:23
263 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah i go talk am as i see am oooh
Yeah Naija no fit kill my vibe ooh
Yeeaa yeeah yeeaa yeeaa ooh yeeaa yeeaa ooh yeaa
Heer mevwe yormona be rappina
Yeeaa yeeah yeeaa yeeaa ooh yeeaa yeeaa ooh yeaa
Bros i know say you no corrupt
But you for wait make dem ask you before you talk
Charlie our tears is enough
I come from south but my brains don dey go norths
Mama ogaga when been dey campaign for you
Your men don break her store when dey for road side
We ask them dem tell us say my guy na there the road pass
You forget say election day she even enter rain for you
Now her pikken don they sick she no get shop to make money from
Your hospital na free but she gats pay before she fill form
Pikken when just finish to serve you for youth service
You don kill am now because he mama no get good savings
Future when you promise no reach mama ogaga at all
Because you break her small house to make way for big mall
First tenure don dey go very soon you go need us
You been dey play us like card but very soon you go need us
They can never take my life
They can never kill my vibe
Bad man want to pause
Bad man want to play my life
They can never change my time
Naija when we dey they can never kill my vibe
They can never kill my vibe ooh
They can never eeeh
They can never kill my vibe ooh
They can never kill my vibe ooh
Sing along say
They can never kill my vibe ooh
They can never kill my vibe ooh
Sing along say
Naija no fit kill my vibe ooh
Naija no fit kill my vibe ooh
Okay make we table your matter
Your children no dey for the same country with us
Listen your children dey school abroad
When dem come back them go occupy the job when dem keep for us
Too much truth in one track i know say them fit ban am
I don't care because i know say masses go confirm am
I no dey blame you sometimes me self i dey blame our fathers
Person when dey blow you heat you carry hand fan take dey fan am
Patience is the key but me i want to break door
Tiga pro yeeaa your aircon no dey jor
I no wan talk for politics matter again e no fit bother me
Person when dey stay seme no go fit bother me
They can never take my life
They can never kill my vibe
Bad man want to pause
Bad man want to play my life
They can never change my time
Naija when we dey they can never kill my vibe
They can never kill my vibe ooh
They can never eeeh
They can never kill my vibe ooh
They can never kill my vibe ooh
Sing along say
They can never kill my vibe ooh
They can never kill my vibe ooh
Sing along say
Naija no fit kill my vibe ooh
Naija no fit kill my vibe ooh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Otuburu Precious

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Can't Kill My Vibe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Can't Kill My Vibe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5548443/Swatta+P/Can%27t+Kill+My+Vibe>.

    Missing lyrics by Swatta P?

    Know any other songs by Swatta P? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Can't Kill My Vibe

    403
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Scaramouche, Scaramouche, can you do the fandango…"
    A Natasha Bedingfield - Unwritten
    B Queen - Bohemian Rhapsody
    C Foo Fighters – Times Like These
    D The Beach Boys - I Get Around

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Swatta P tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!