Way of a master

Oz Vibez

0 fans

Oz Vibez


3:23
25 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

One time
Show me the way of a Master
Some say the place wey I dey go so say my name nor dey am
Buh I need the keys to the beamer

Wizardry

Givers never lack but me I no won give up
Cos poverty ready follow you drag your last breath until you give up
Infact the more the problems the more I don't wanna stop
I wanna try again dis new day Baba show me love
Yes na who friend Never do something nai dey get bestie walai
If I tell you Wetin friend dor use my eye see for life
The ones when I love wey betray me nai make me con decide
Say instead of me to get many friends I rather get many pant
Yes Baba you dey see my heart you know say I dey try die
Took so many risks in life made a lot of sacrifice
I no want make my big dreams end for my sleep so I gats shine my eye
You know these things the bigger the dream the bigger the crime
So I won get control like a master not a mistress
Cos now me I'mma hustling like a nigga not a niggres
I remember back then when them dey mock me Dem look me less
Thank God it only gets better it's all beginning to make sense

Baba, Show me the way of a Master
Some say the place wey I dey go so say my mate no dey am
Buh I need the keys to the beamer
You see that Rolls Royce e no go bad if I unlock ye
Show me the way of a Master
Some say the kind life wey I won live say my mate nor dey dream am
Buh I need the keys to the beamer
You see that show I swear e no go bad if I unlock am

Oh oh ohhhh I wanna be a master
Make Dem hear me everywhere both near and far
Oh oh oh ohhhh I wanna be a master
When I step into the show make dem go gaga oh na

Pikin wey no fit call Papa still dey learn talk
Ashawo wey no Sabi twerk still dey learn work
Man wey no get money e no dey fit dey Meet up
Nobody won pick your call if you no call for celebration
Some go call me blood blood but Dem no cherish me
Even if Dem get billions today Dem no go share reach me
But life is full of ups and downs so e no too surprise me
Mi o Fe stress I just dey do my things accordingly yap
Steady on a low and some say we dey act weird
Buh life be like film and Charlie you gats act well
Though I no dey fear cos no be condemn oil dey my head
If I full area go enjoy me like Glo Unlimited yeah
Olorun mogbadura all I need is something different
Life na turn by turn as far I dey the queue I no get stress
To the ones wey dey hate I forgive and I forget
Buh I no too get money if not I for give make I for get

Baba Show me the way of a Master
Some say the place wey I dey go so say my mate no dey am
Buh I need the keys to the beamer
You see that Rolls Royce e no go bad if I unlock ye
Show me the way of a Master
Some say the kind life wey I won live say my mate nor dey dream am
Buh I need the keys to the beamer
You see that show I swear e no go bad if I unlock am

Oh oh ohhhh I wanna be a master
Make Dem hear me everywhere both near and far
Oh oh oh ohhhh I wanna be a master
When I step into the show make dem go gaga oh na

One time
All may not be well until you locate the right well
Abobi just pray you don't water the wrong plant
E no go funny oo I swear

I go by the name O z to the v i b e z
Oz Vibez

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Onosetale Oko-oboh, Oz Vibez

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Way of a master Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Way of a master Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5551543/Oz+Vibez/Way+of+a+master>.

    Missing lyrics by Oz Vibez?

    Know any other songs by Oz Vibez? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Way of a master

    161
    28     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Daddy Issues" is from the group?
    A The Neighbourhood
    B The Mavericks
    C Panic at the Disco
    D BTS

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oz Vibez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!