Konkonbility (feat. Yerimz)

Pr3sto Beatz

0 fans

Pr3sto Beatz


3:17

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Aye Dadarai
One time
Chee...

Kanchalekuchikale kanchelika
Kanchalekuchale kanchelika
Kanchalekuchikale kanchelika
Kanchalekuchale kanchelika

Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh

Papa why you dey worry
Oya cool your temper you no be Arsene Wenger o da
Mama tell me the story
House rent abi, school fees abi? Cool your temper
Everything go set gan gan gan
Even if na motor we go pon pon pon
Turnaround go haunt you so tompo
Meanwhile stay strong like your king King Kong

Yes I wanna dey dance my sorrows away of course
(Aye nana)
And my believe be say my trouble go die of course
(Aye nana)
What you're dreaming today is coming to you of course
(Aye nana)
Papa don't you worry, worry go be your loss

Kanchalekuchikale kanchelika
Kanchalekuchale kanchelika
Kanchalekuchikale kanchelika
Kanchalekuchale kanchelika

Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh

I never see pesin wey worry come solve him wahala o
(I never see one)
I never jam pesin wey vex and him problem dissove o
(I never see one)
Oya make you cheer up, dance up, smile up
Catch the vibe non stop
Oya make you cheer up, dance up, smile up
Catch the vibe non stop eh eh

Yes I wanna dey dance my sorrows away of course
(Aye nana)
And my believe be say my trouble go die of course
(Aye nana)
What you're dreaming today is coming to you of course
(Aye nana)
Papa don't you worry, worry go be your loss

Kanchalekuchikale kanchelika
Kanchalekuchale kanchelika
Kanchalekuchikale kanchelika
Kanchalekuchale kanchelika

Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh
Kon kon konkonbility mmah eh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Yerimz Dadarai

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Konkonbility (feat. Yerimz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Konkonbility (feat. Yerimz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5552327/Pr3sto+Beatz/Konkonbility+%28feat.+Yerimz%29>.

    Missing lyrics by Pr3sto Beatz?

    Know any other songs by Pr3sto Beatz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Konkonbility (feat. Yerimz)

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Baby Jane, I've said all I want to say. Go your own way, don't think ______ about me."
    A more
    B twice
    C just
    D again

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pr3sto Beatz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!