Me and You

Demide

0 fans

Demide

Demide is a Nigerian musical artist known for their unique style which blends elements of Afrobeat and contemporary R&B. With their soulful vocals and catchy melodies, Demide has gained popularity within the Nigerian music scene. They have released several successful singles and continue to captivate audiences with their vibrant performances. more »


3:02
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Say if dem do your photocopy girl say me I go still choose you
I go never ever misbehave girl cause me I no fit lose you
Anytime your temper don dey hot say me I go fit cool you
Only you wey dey  for my mind say me I no fit fool you
Say na you go be my bebe bae 
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe 
Say you be my bae bae bae... Chinekeme
Say na me and you
Na you go be my bebe bae 
Odo ewe 
If you leave me go, yeh mogbe 
You be my bebe bae... Chinekeme
Say na me and you
Girl you looking so fine so so fine
Body look so clean when u step into the spotlight
You caught my eye and You gat me high
Will you always be by my side?
All the time?
Sweet melanin skin so nice
No I can't lie, I can't deny, that I'm into you girl
If dem do your photocopy girl say me I go still choose you
I go never ever misbehave girl cause me I no fit lose you
Anytime your temper don dey hot say me I go fit cool you
Only you wey dey  for my mind say me I no fit fool you
Say na you go be my bebe bae 
Odo ewe
If you leave me go yeh mogbe 
Say you be my bae bae bae... Chinekeme
Say na me and you
Na you go be my Bebe bae 
Odo ewe 
If you leave me go, yeh mogbe 
You be my Bebe bae... Chinekeme
Say na me and you
Think now I have to come clean
Cause girl I fit die for your matter
Girl let's be romantic, can I be the bread to your butter
Baby cause you so pretty pretty I know
I'd do  Anything just to satisfy you
You turning me on and on and on and on anytime that I be around you
I just wanna drop all ma body pon u
Anytime u need me girl I go come through
Cause I've searched enough and all along so I bless the day I found you
So if dem do your photocopy girl say me I go still choose you
I go never ever misbehave girl cause me I no fit lose you
Anytime your temper don dey hot say me I go fit cool you
Only you wey dey for my mind o
Girl na only you
Girl na only you uh uh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Faruq Bello

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Me and You Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Me and You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5567071/Demide/Me+and+You>.

    Missing lyrics by Demide?

    Know any other songs by Demide? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Me and You

    34
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the meaning behind the BTS band acronym?
    A Bulletproof Boy Scouts
    B Be There Soon
    C Blood Sweat & Tears
    D Behind The Scene

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Demide tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Me and You

    »