Yankee (feat. Dk Otid & Obisky)

TMC ENT.

0 fans

TMC ENT.


3:04
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Demo si mi now o
Demo si mi now o
Na when I dey outside
Then you go see now ooh
E get one of my padi
Collect money travel go Yankee
Forget mommy yea yeah yeah
Badman too strong oleku
And I dey give dem gbedu well well
When I give order make dem move
I no dey want bad energy round here (shogbomi)
It's not funny
When I start say nobody dey feel me
And we drop dem dey tell me na bullshit
Yeah yeah yeah
When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
(Yeah yeah yeah)
Everybody get their story ye ye
(Yeah yeah yeah)
But make you no go gbagbe mommy
She don suffer too much o
She don suffer too much o
She don suffer too much oh oh
Make you no go gbagbe ile
Badman dey there dey run my race
Steady everyday mi I get my pay
Mix my Henny and my ice so cold
Niggas gone hate but it's all okay
Nigga don't die don't die today
Nigga make money and run away
If I wan die make I die today
Cos no time ama run my wave
The life we living today
My brother shebi na Grace
Wey person collect money
E collect money today
E buy 50 rozay
E forget say mama calling
E get one of my padi
Collect money travel go Yankee
Forget mommy yea yeah yeah
When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
When you make the money
Shey you no go gbagbe ile
(Yeah yeah yeah)
Everybody get their story ye ye
(Yeah yeah yeah)
But make you no go gbagbe mommy
She don suffer too much oh
She don suffer too much oh
She don suffer too much oh oh
Make you no go gbagbe ile

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Obinna Okolie, Oluwatobi Olaoye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yankee (feat. Dk Otid & Obisky) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yankee (feat. Dk Otid & Obisky) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5572974/TMC+ENT./Yankee+%28feat.+Dk+Otid+%26+Obisky%29>.

    Missing lyrics by TMC ENT.?

    Know any other songs by TMC ENT.? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Yankee (feat. Dk Otid & Obisky)

    38
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    From which Muse song are the lyrics: "Far away. This ship is taking me far away"?
    A Starlight
    B Super Massive Blackhole
    C Absolution
    D Plug In Baby

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    TMC ENT. tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!