Time go tell

Cyrusgooddays

0 fans

Cyrusgooddays


3:45
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Money no dey no dey
Wo be ma gblor na wo be ego be okay
No be fight gidigidi we go make way
Man dey crawl before edey walk
So all the people wey dey tell me sey I no get capa
Na your own come today ne tsor nunye diam
Mia ye klor na dusi, dusi ha klor na mia
Na Weytin I dey look for me too I go see
Yeah yeah yeah yeah yeah
Time go talk time go tell
Money come the people follow
When you poor u no get friends
Do your own den make money
And they been looking down on me
When I try to do thing they say I'm doing too much
When I start dey do myself and den they started plotting
And I know a couple bitches wanna see me go down
F*** you wanna know
When u up they just wanna see you down
And adey try to let them know
Imma make it out alive
Elabe
Game yeee, game yeee
Nu sia nu kple game yeee
Game yeee, game yeee
Nu sia nu kple game yeee
So all the people wey dey tell me sey I no get capa oo oooh
Na your own come today ne tsor nunye diam ooh yeah yeah
Mia ye klor na dusi, dusi ha klor na mia ooh yeah yeah
Na Weytin I dey look for me too I go see yeah oo ooh
Na Weytin I dey look for me too I go see yeah oo ooh
I say na your own come today ne tsor nunye diam ooh yeah yeah
Nu sia nu kple game yeeee
Mia ye klor na dusi, dusi ha klor na mia ooh yeah yeah
Game yeeee
Na Weytin I dey look for me too I go see
Nu sia nu kple game yeeee
Na Weytin I dey search for me too I go see
Nu sia nu kple game yeeee
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah uh
I know my life no be better
We dey suffer for the koko we dey taya
What we go chop today sef be matter
Baba, plenty load we dey carry
I know my papa no be well
I'm on my knees I dey pray for the best
Ginger ginger no be butter
Na money be the matter
We dey try to make am
I no go talk plenty
Chale you know the life eno be easy
Man dey try to make a way
So bless my life and bless my hustle o, baba
Amen ooo
Bless my life and bless my hustle o baba
Bless my life and bless my hustle
So all the people wey dey tell me sey I no get capa oo oooh
Na your own come today ne tsor nunye diam ooh yeah yeah
Mia ye klor na dusi, dusi ha klor na mia ooh yeah yeah
Na Weytin I dey look for me too I go see
Na Weytin I dey look for me too I go see
I say na your own come today ne tsor nunye diam yeah yeah uuuhh
Mia ye klor na dusi, dusi ha klor na mia uuuhh yeah yeah
Nu sia nu kple game yeeee
Na Weytin I dey look for me too I go see yeah oooh
Game yeeee
Na Weytin I dey search for me too I go see yeah
Nu sia nu kple game yeeee
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah uh
Nu sia nu kple game yeee

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Prince Tetteh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Time go tell Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Time go tell Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5574065/Cyrusgooddays/Time+go+tell>.

    Missing lyrics by Cyrusgooddays?

    Know any other songs by Cyrusgooddays? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Time go tell

    30
    6     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The real name of Bruno Mars is?
    A Peter Diego Hernández
    B Bruno Gene Hernández
    C Peter Gene Hernández
    D Bruno Esteban Diaz

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cyrusgooddays tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!