Shine

DJ Frequency

0 fans

DJ Frequency


4:28

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

DJ Fr3quency
I don dey shine
Like say no tomorrow
Eledumare
Na him dey make me fine
I don dey shine
Like say no tomorrow
Eledumare
Na him dey make me fine
This life na one life
No one can rewind
Better live your own life
Like say na one time
Oluwa wey give you life
Na him they provide
Chineke wey me make me smile
Na him dey make me shine
Everyday for the thief one day for the owner
So be wise
Don't you loose guard
Anyday wey you wake make you jukpa
Don't do bad
No do gragra
Oya dance and move your body
Today na your day
Dance like sey you don craze
Like sey you don blaze
I don dey shine
Like say no tomorrow
Eledumare
Na him dey make me fine
I don dey shine
Like say no tomorrow
Eledumare
Na him dey make me fine
This life na one life
No one can rewind
Better live your own life
Like say na one time
Oluwa wey give you life
Na him they provide
Chineke wey me make me smile
Na him dey make me shine
Don't talk
Only gestures
No words
Only action
Don't talk
Only gestures
No words
Only action
I don dey shine
Like say no tomorrow
Eledumare
Na him dey make me fine
I don dey shine
Like say no tomorrow
Eledumare
Na him dey make me fine
This life na one life
No one can rewind
Better live your own life
Like say na one time
Oluwa wey give you life
Na him they provide
Chineke wey me make me smile
Na him dey make me shine
Uy yeah eh eh eh
Mh Mh
Dance and move your waist
Vibe and shake like earth quake
Vibe and move your body
It's Fr3quency again
Thank you

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Febechukwu Megwalu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shine Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shine Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5591055/DJ+Frequency/Shine>.

    Missing lyrics by DJ Frequency?

    Know any other songs by DJ Frequency? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shine

    72
    1     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Only hope remains, _______"
    A All I want is to be there beside you
    B All kinds of everything remind me of you
    C All together now in no man's land
    D All I need is just a little more time

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DJ Frequency tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Shine

    »