Koleyewon

Lifetime records present Sezua


3:52

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Òmo kòléyéwón
Kòléyéwón
Dem say you no school
Wetin you fit do
You no useful
You be mumu
Everytime dey call the list
You be the last
But now dem hear you speak
Dem dey wonder how
Cause ma you be the one wey drive dem porch cars
Òmo with dem rover
Na you be the one families dey run to
To take cover
Kòléyéwón
Bi èyé sé n gbe èran fo
Wòn gbe ómi fo Wòn gbe fo
Kòléyéwón
Bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
Kòléyéwón
Bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
Kòléyéwón
Cause efor dey empty eeh
But efull
Dem say you grow
You no marry
You don dey old
You no achieve
As you dey work
You dey pray ooh
Every night and day
Now eyes don see
Say you know the way
Cause na you be the one wey dey drive dem porch cars
Òmo with dem rover
Na you be the one people dey run to
Òmo to take cover
Kòléyéwón
Bi èyé sé n gbe èran fo
Wòn gbe ómi fo Wòn gbe fo
Kòléyéwón
Bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
Kòléyéwón
Bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
Kòléyéwón
Cause efor dey empty eeh
But efull
Ja bless who ebless
Leave the rest
No man can test
Asay no one contest
Koleyewon
Koleyewon ooh
Kòléyéwón
Bi èyé sé n gbe èran fo
Wòn gbe ómi fo Wòn gbe fo
Kòléyéwón
Bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
Kòléyéwón
Bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
Kòléyéwón
Cause efor dey empty eeh
But efull
Kòléyéwón
Bi èyé sé n gbe èran fo
Wòn gbe ómi fo Wòn gbe fo
Kòléyéwón
Bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
Kòléyéwón
Bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
Kòléyéwón
Cause efor dey empty eeh
But efull

 Struggling with Koleyewon? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Tobi Eromosele

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Koleyewon Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Koleyewon Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5591421/Lifetime+records+present+Sezua/Koleyewon>.

    Missing lyrics by Lifetime records present Sezua?

    Know any other songs by Lifetime records present Sezua? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can't see the landscape anymore, it's all painted ___ ___ ___
    A on the streets
    B blue at sea
    C in her grief
    D at her feet

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lifetime records present Sezua tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!