My Muse
Tecknikal
Struggling with My Muse? Become a better singer in 30 days with these videos!
Ta da da da daa da da daa da Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Ipappi Lordi have mercy mercy, mercy Mercy yeah yeah If I say I love you girl I mean it from The bottom of my heart, yeah yeah Make you never change on me I love You just the way you are , aw yeah You be my foundation when you no Dey things dey fall apart Say you the baddest by far Inna the night time shey you be my Star Yeah yeah yeah Girl ah you wey make me feel Something that mi never felt with no Other girl before This one a nuh summer fling more Like a forever ting for your love haffi Go to war Baby you dey give me melodies o You're my muse anytime I write Shey you be the reason I dey sing suh Ta da da da daa da Baby you dey give me melodies o You're my muse anytime I write Shey you be the reason I dey sing Suh, whoa Ta da da da daa da She alone ah love me better Pon di dance floor she ah wine it Better Ah you deserve the crown pretty Cinderella You know mi nah lef me forever Deyah Deyah for ya Me nah pree nobody but you A suh mi sing this song for you And I don't care wetin dem go talk I Promise Imma stick to you like glue Girl ah you wey make me feel Something that mi never felt with no Other girl before This one a nuh summer fling more Like a forever ting for your love haffi Go to war Baby you dey give me melodies o You're my muse anytime I write Shey you be the reason I dey sing suh Ta da da da daa da Baby you dey give me melodies o You're my muse anytime I write Shey you be the reason I dey sing Suh, whoa Ta da da da daa da Ta da da da daa da Ta da da da daa da Girl ah you wey make me feel Something that Mi never felt with no other girl Before This one a nuh summer fling more Like a forever ting for your love haffi Go to war Baby you dey give me melodies o You're my muse anytime I write Shey you be the reason I dey sing suh Ta da da da daa da Baby you dey give me melodies o You're my muse anytime I write Shey you be the reason I dey sing Suh, whoa Ta da da da daa da Ta da da da daa da Ta da da da daa da
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My Muse Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5598155/Tecknikal/My+Muse>.
Discuss the My Muse Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In