Ogbologbo

Blvck Plug

0 fans

Blvck Plug


2:56
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

True talk
Man I just found my tutor
Mandem pull up their shank
Mandem bloody ready to pull up
Man I call all my crew
Man I just wanna kush
Man if e no be you
Wetin I for do
Cause I run a man down in my airforce
Dem man tryna face us
Involve wetin involve us
Mix me the CJ and alomo
No forget the drugs and stuffs
Ogbologbo no Dey take 2 shot
If na too knack na kpakurumo
With the girls wey dey sweet like agbalumo
Au revoir
My man no loose guard
Dem always with shanks
Dem follow your hands
If na to fight na die
Ogbologbo run dem mad
Ogbologbo bad like that
Ogbologbo no Dey cap

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

Ogbologbo bad
Ogbologbo mad
Ogbologbo sharp
Ogbologbo no Dey fear
Ogbologbo smart
Ogbologbo crack
Ogbologbo ras (Ayy)
Ogbologbo no Dey send (No Dey send)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ridwan Oloriegbe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ogbologbo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ogbologbo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5623728/Blvck+Plug/Ogbologbo>.

    Missing lyrics by Blvck Plug?

    Know any other songs by Blvck Plug? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ogbologbo

    101
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I turned on the lights, the TV, and the radio. Still I can't escape _____ of you."
    A because
    B the thought
    C the part
    D the ghost

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Blvck Plug tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!