Real life

Pelzinny

0 fans

Pelzinny


2:11

 Struggling with Real life? Become a better singer in 30 days with these videos!

Wanna make my money in the Bill Bili
Want turn olowo
And stay jiggy jiggy
Private jet
Carry kele with a biggy bootty
Make mama see me
Make she proud of her pikin

Prayer for my people
Wey dey put in work
Hustle go pay
Mehn as long as you never stop
Count your blessings
And See what the lord has done
E go just dey burst your mind
If you start to count dem one by one

I'm a striker when I set goals
Faced a couple shit
Still on my ten toes
Thank God for blessings
From my past mistakes
I don learn my lessons

Hustle everyday
Just to get dah money
See the sapa wey I face
It wasn't  funny
How many times
Wey man din sleep hungry

Man im badder dan
Most of this fuckers
Why i no go get sense
When I don suffer
And When I dey para
Mehn i no dey stutter
Anything I dey do
Mehn i do proper
And when I catch your bitch
Her pussy water

And I use my intelligence
Just to make dah mula
Just to make my daily bread
Never stop till I get a benz
That's why for my work
I dey try dey diligent

And the opps I dey pepper dem
I no they role with boys
See My squad na only men
This is not a gang shit
So you don't get selected
Only role with real once
See me no need a new friend

So get the f*ck with your bull shit
Only talking money
If u not me no hear shit
I pray make I ball till eternity
I know life na vanity
But I try make d money quick

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: OluwaPelumi Adeyemo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Real life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Real life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5643032/Pelzinny/Real+life>.

    Missing lyrics by Pelzinny?

    Know any other songs by Pelzinny? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What tour was Ariana Grande on when the Manchester bombings happened?
    A Sweetener World
    B Dangerous Woman
    C Positions
    D Thank U, Next:

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pelzinny tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Real life

    »