BEND LOW

DVYNE

0 fans

DVYNE


3:34
11 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Small boy with a biggie God
My blessing large o from above
Nothing do me cause you dey
Nothing touch me cause you dey with me o
Master master master master
Jehovah jireh shammah rapha
He get why them dey all you God o
Show me wetin he no fit do
Ese mi o gege
Enu mi o pade
Even if e bad o
He no go stop me to dey praise your name o
So I go dey denge
You make everything cha cha
Ko si eni to le se o
Eyin oluwa lo go fun mi o

Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
bend low
Make you give Jehovah all the glory
Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do e
Oya see the things wey e fit do e

Na wetin e take me to give Jehovah all the glory
If e no go cost me
I no go give lai lai
Shebi na you wey unchain me
When you gave your life for me
How will I pay you papa
For everything for everything o
Ese mi o gege
Enu mi o pade
Even if e bad o
He no go stop me to dey praise your name o
So I go dey denge
You make everything cha cha
Ko si eni to le se o
Eyin oluwa lo go fun mi o

Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do e
Oya see the things wey e fit do e

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: GBOLAHAN ADERIBIGBE, MICHAEL UZOMA

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BEND LOW Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BEND LOW Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5644330/DVYNE/BEND+LOW>.

    Missing lyrics by DVYNE?

    Know any other songs by DVYNE? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    BEND LOW

    458
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of the girl group Little Mix left the group?
    A Perrie Edwards
    B Leigh-Anne Pinnock
    C Jade Thirlawall
    D Jesy Nelson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DVYNE tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!