Mama Call

Skyboydannytee

0 fans

Skyboydannytee


3:17

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah yeah yeah
Ooh no no no
Dannytee baby o yeah

See
Some people say I too dey talk too much
Some people say I too dey do too much
Some people say I too dey form bigboy yei
Aiye aiye aiye  yeah
Some like to dey gossip gan
Some people craze when I sing my song
Some dey hate when the money come
Them no know wetin I dey face

Me I don't want anything to bother me
Oluwa cover me
That's why me I just dey do my thing
I no dey fight with anybody
Me I just dey pray for alubarika
From naija to america
I dey pray make oluwa answer prayer
Make I blow make my enemies make them wonder ah ah ah

I say yo yo yo
Biggie money yuh
Kolawole o
Moma koredele o
I say yo yo yo
Biggie money yuh
Kolawole o
Moma koredele o

Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey call from abule
Say wetin dey shele
Mama dey call from abule
Say wetin sup
Mama dey wait make I koredele
Say wetin dey sup
Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey call from abule
Say wetin dey shele
Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey wait make I koredele
Say wetin dey shele  gan gan

This year
Money go dey
Jolly go dey
Money go come and e no go tale
Blessings all day
In multiple way
Make bad energy stay far away

Me I just dey pray for alubarika
From naija to america
I dey pray make oluwa answer prayer
Make I blow make my enemies make them wonder ah ah ah

I say yo yo yo
Biggie money yuh
Kolawole o
Moma koredele o
I say yo yo yo
Biggie money huh
Kolawole o
Moma koredele o

Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey call from abule
Say wetin dey shele
Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey wait make I koredele
Say wetin dey sup
Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey call from abule
Say wetin dey shele
Mama dey call from abule
Say wetin dey sup
Mama dey wait make I koredele
Say wetin dey shele gangan

Say wetin dey shele gangan now
Mama must to jeun Omo
Yeah yeah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Akinpelumi Daniel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mama Call Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mama Call Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5673959/Skyboydannytee/Mama+Call>.

    Missing lyrics by Skyboydannytee?

    Know any other songs by Skyboydannytee? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Mama Call

    29
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Gotye: "But _____ didn't have to cut me off"
    A we
    B she
    C you
    D our classmate

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Skyboydannytee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!