So Amazin'
Killaboi
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Killah Killah Killah Killah Killah Killah Killah Where the drug dealer I wan have some for dinner Spiritual the thing day enter body na No dey look mi face My bro I go change am for yah You hear me now Shey you dey feel me nah Woohh Ahh ahh so amazing Ahh ahh so sweet Ahh ahh so amazing Ahh ahh Ore where the babe Vaddy where the shayo Randay send me the beat no come the waste my time ohh Today nah today, bro don't try to kill my vibe ohh If you mess with me bro I go shoot that's on sight oh Hey girl yes you looking nice Can I show you my magic stick Why you looking so mesmerised I just want to show you a trick Big back just like Nicky Minaj Oh my lord yes you so so thick Anywhere where you dey Me I go dey I just want to buy you a drink Where the drug dealer I wan have some for dinner Spiritual the thing day enter body na No dey look mi face My bro I go change am for yah You hear me now Shey you dey feel me nah Woohh Ahh ahh so amazing Ahh ahh so sweet Ahh ahh so amazing Ahh ahh Killah that's my name Shey you want to have a taste When I enter club All the girls dem salivate Brother comport! Oga no dey misbehave "Killah" no be only name Cuz I go shoot you for your face Mr lova or a bad taliban Shoot any man like a smooth criminal Come from war from Afghanistan Chill with some girls down town Trinidad Come for me then I for your dad Might use a knife or I might use a gun Praise to Almighty God of all man No man perfect hope you understand Monica She told me she broke with Tomiwa She VIP she not regular Come make I chop you like cannibal I get money I'm Adenuga Whine it for me burst my medula She said I'm the only man that she stan Buy you designers up to Milan Sipping my juice, must be tropical Where the drug dealer I wan have some for dinner Spiritual the thing day enter body na No dey look mi face My bro I go change am for yah You hear me now Shey you dey feel me nah Woohh Ahh ahh so amazing Ahh ahh so sweet Ahh ahh so amazing Ahh ahh Ah brukutu Brukutu Brukutu Brukutu Brukutu Brukutu Brukutu Ah naughty e lele ah naughty Something go dey for your body Me I just want to be happy Me and your girl we be nacking Ohh ai Mbala Mbala Mbala Mbala Mbala Mbala
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Presley Nwosu
Lyrics © DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"So Amazin' Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5685411/Killaboi/So+Amazin%27>.
Discuss the So Amazin' Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In