PROUD (feat. Minz)
Zarion Uti
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ya ya ya ya Ya ya ya ya Ya ya ya ya Normal (Yeah yeah) Oh yeah (Minzulode) Who God don bless Say no man can curse They must feel the gbedu omo na by force I know say one day I go buy the Porsche (Yeah) I must to n'owo omo it's a must yeah Cuz I know e sure for me yeah yeah Say I go make money yeah yeah Euros pounds dollars omo I go dey too soji yeah yeah You go follow shake body yeah yeah Faridah ati soji yeah yeah Daddy ati mummy yeah yeah Them go dey proud of me yeah yeah Work and grind Chop and whine Hustle getti money make you fit chop life Work and grind Chop and whine Hustle make chop make you fit chop life Work and grind Chop and whine Bad girl come here make you dance and whine If you no dey work you fit to change your life Abeg make you change your life See everyday e be grind day We no care what the time say All day all night Hungry man no fit get holiday Hungry man no fit get holiday From the ghetto where wey we dey Wey nobody believe say We fit make am out Hungry man no fit get holiday No forget say na ghetto we dey Cuz we no come from a london Now we just dey chill for the london Sexy lady pull up and whine pon me with your bum bum Ah we no come from the london Now we steady chilling in the london No forget say na ghetto we dey Hungry man no fit get holiday Cause I know e sure for me yeah yeah Say I go make money yeah yeah Euros pounds dollars omo I go dey too soji yeah yeah You go follow shake body yeah yeah Faridah ati soji yeah yeah Daddy ati mummy yeah yeah Them go dey proud of me yeah yeah Work and grind Chop and whine Hustle getti money make you fit chop life Work and grind Chop and whine Hustle make chop make you fit chop life Work and grind Chop and whine Bad girl come here make you dance and whine If you no dey work you fit to change your life Abeg make you change your life
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Nwokocha Daniel, Alli Odunayo, Damilola Aminu
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"PROUD (feat. Minz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5692712/Zarion+Uti/PROUD+%28feat.+Minz%29>.
Discuss the PROUD (feat. Minz) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In