Coconut love (feat. Rico Swavey)

Orchidx

0 fans

Orchidx


3:31
19 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Swa You already know
Sensei mi murder
Odo fa ma me
Come see mami
Odo fa ma me
Come see mami
Odo fa ma me
Come see mami
Coconut Groundnut
Anything you give me I go chop
Sugar jellof bottom pot
Finger licking I no fit get enough
Kola nut bottles pop
I don come your papa house
To carry you comot
Girl na you dey sup
Na you dey on top
And you fly high no pilot
Oh baby no go do me long throat ooo
If you give me chop I no go choke ooo
Wetin you do me no be joke ooo
Under the rain I go be your raincoat ooo
Oh baby no go do me long throat ooo
If you give me chop I no go choke ooo
Wetin you do me no be joke ooo
Under the rain I go be your raincoat ooo
I don't care what's cooking in the kitchen
Na you be my favorite dish
I found you I found everything that am missing
Na only you dey make me feel like this
If you say Yes to me
I go leave Beyonce
Cos na only you I wan be with
Cos iwo ni ma ayofe ooo
To leave you olorun maje ooo
Coconut Groundnut
Anything you give me I go chop
Sugar jellof bottom pot
Finger licking and I no get enough
Kola nut bottles pop
I don come your papa house
To carry you comot
Girl na you dey sup
Na you dey top
And I dey fly high on God
Oh baby no go do me long throat ooo
If you give me chop I no go choke ooo
Wetin you do me no be joke ooo
Under the rain I go be your raincoat ooo
Oh baby no go do me long throat ooo
If you give me chop I no go choke ooo
Wetin you do me no be joke ooo
Under the rain I go be your raincoat ooo
Girl I just want all this body
Baby your love got me sweating
Girlie your love got me dripping
I say na you say na you say na you
Girl I no be Teni but I go dey pon your case
Hype you for your mata but I no be Slimcase
Girl your body gbase
Man don dey craze
Make a good boy wanna lose his ways
Coconut Groundnut
Anything you give me I go chop
Sugar jellof bottom pot
Finger licking I no fit get enough
Kola nut bottles pop
I don come your papa house
To carry you comot
Girl na you dey sup
Na you dey on top
And you fly high no pilot
Oh baby no go do me long throat ooo
If you give me chop I no go choke ooo
Wetin you do me no be joke ooo
Under the rain I go be your raincoat ooo
Oh baby no go do me long throat ooo
If you give me chop I no go choke ooo
Wetin you do me no be joke ooo
Under the rain I go be your raincoat ooo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ifepe Izuchukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Coconut love (feat. Rico Swavey) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Coconut love (feat. Rico Swavey) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5694497/Orchidx/Coconut+love+%28feat.+Rico+Swavey%29>.

    Missing lyrics by Orchidx?

    Know any other songs by Orchidx? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Coconut love (feat. Rico Swavey)

    55
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I turned on the lights, the TV, and the radio. Still I can't escape _____ of you."
    A the part
    B because
    C the thought
    D the ghost

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Orchidx tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!