4MD

Tee Tee Erm

0 fans

Tee Tee Erm


3:36

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah yeah yeah
It's Double Tee
Yeah yeah yennko eh
Your mandem sellout
Okay, you no be real gee
Go bed oh gerrout
You say you know me
No pee more shout-outs (Shout-outs)
But your man dem still sellout (Sellout)
Bad energy I let out
Took her to the hood
Shoddy wan headout
I shoot my shot on point
I am deadeye (Deadye)
Boys for the hood wan feel am kwerh

Make you come my there (Come my there)
Mese tsena ho na bo me nkomod3 (Bo me nkomod3)
You be then type shoddy wey be rare (Wey be rare)
You for know sey me feeli wo dread (Me feeli wo dread)
Okay, one time for my girls (For my girls)
Big booty booty gyal demma there (Gyal demma there)
Make you give me hashtag for Jodel (D33d3w)
Know say everything good d33d3w
Herh, brown skin girl (For the where)
Make you pull up in the corner for my yard (For the where)
You for show me say you badder than bad (For my yard)
For the where (For my there)
For the where (For my there)
Herh herh brown skin girl (For the where)
Make you pull up in the corner for my yard (For the where)
You for show me say you badder than bad (For my yard)
For the where (For my there)
For the where (For my there)

Make I do you this or that
Your behind say you dey do squat
Make i biz you something
Ebi just fact,yes
You dey bee me like that
Baby no A (No A)
No B (No B)
No C, I will give you that D
Oya make you pause, no please
Too fine but you say you wan leave hoh
Make you come my there (Come my there)
Mese tsena ho na bo me nkomod3 (Bo me nkomod3)
You be then type shoddy wey be rare (Wey be rare)
You for know sey me feeli wo dread (Me feeli wo dread)
Okay, one time for my girls (For my girls)
Big booty booty gyal demma there (Gyal demma there)
Make you give me hashtag for Jodel (D33d3w)
Know say everything good d33d3w
Herh, brown skin girl (For the where)
Make you pull up in the corner for my yard (For the where)
You for show me say you badder than bad (For my yard)
For the where (For my there)
For the where (For my there)
Herh herh brown skin girl (For the where)
Make you pull up in the corner for my yard (For the where)
You for show me say you badder than bad (For my yard)
For the where (For my there)
For the where (For my there)

Make I pull up in the benz
Ebi things, make you no mind me
I no get sense, you want shabba rings
I go make it rain
This no be drinks oo shoddy e be things
You fit jay your eye sef me I no bore (Yeah)
Monday night you for make I chop raw (Yeah)
The food don spoil, things don pour (Ahh)
Monday night I see your mind don spoil
Don't f with it
Make you come my there (Come my there)
Mese tsena ho na bo me nkomod3 (Bo me nkomod3)
You be then type shoddy wey be rare (Wey be rare)
You for know sey me feeli wo dread (Me feeli wo dread)
Okay, one time for my girls (For my girls)
Big booty booty gyal demma there (Gyal demma there)
Make you give me hashtag for Jodel (D33d3w)
Know say everything good d33d3w
Herh, brown skin girl (For the where)
Make you pull up in the corner for my yard (For the where)
You for show me say you badder than bad (For my yard)
For the where (For my there)
For the where (For my there)
Herh herh brown skin girl (For the where)
Make you pull up in the corner for my yard (For the where)
You for show me say you badder than bad (For my yard)
For the where (For my there)
For the where (For my there)

I tell you, you go belive in the boy (Mennshout)
I swear, I go make you see top (Mennshout)
You for know say them be levels to this stuff (Wonnshout)
Wonny3 d3n (Wonnshout)
Wonny3 d3n (Wonnshout)
Don't f with it, kill'em

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Theophilus Takyi-Mensah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 4MD Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "4MD Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5707067/Tee+Tee+Erm/4MD>.

    Missing lyrics by Tee Tee Erm?

    Know any other songs by Tee Tee Erm? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    4MD

    16
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the Nigerian song "Water no get enemy"?
    A Olamide
    B Burna Boy
    C Fela Kuti
    D Lucky Dube

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tee Tee Erm tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!