WTX

Bluezi

0 fans

Bluezi


2:29

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wetin dey shelelelelele
Wetin dey sup
Wetin dey cause e palava like This
Wetin dey sup
My nigga wetin dey sup
Dem no fit to talk
Some don start to rob
Omo na wetin dey sup

Ogini dis Ogini dat
Some say na this some say na This
Some say na that
But your yansh e big
O gyal your body bad
But if you give me trouble
I swear I'll give you back
Wetin dey sup
Omoge wetin dey sup
Wetin dey sup
Wetin dey sup

Wetin dey shelelelelele
Wetin dey sup
Wetin dey cause e palava like This
Wetin dey sup
My nigga wetin dey sup
Dem no fit to talk
Some don start to rob
Omo na wetin dey sup

I just wanna live my life
Oluwa bless me o cus I wan Enjoy my life
I no dey do tins o if I don't like It
Dem dey play my gbedu and Dem like it
Wassup my nigga what's the Update
Ah ye inna this planet

Shelelelelele
Wetin dey sup
Wetin dey cause e palava like This
Wetin dey sup
My nigga wetin dey sup
Dem no fit to talk
Some don start to rob
Omo na wetin dey sup

What is happening
No be capping o
We been trapping o
What's is supping o
No be capping o
Say we been trapping o

I just wanna live my life
Oluwa bless me o cus I wan Enjoy my life

Wetin dey shelelelelele
Wetin dey sup
Wetin dey cause e palava like This
Wetin dey sup
My nigga wetin dey sup
Dem no fit to talk
Some don start to rob
Omo na wetin dey sup

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Favour Nkenang

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WTX Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WTX Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5709557/Bluezi/WTX>.

    Missing lyrics by Bluezi?

    Know any other songs by Bluezi? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    WTX

    43
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
    A Dennis Pavao
    B Gabby Pahinui
    C Israel Kamakawiwoʻole
    D Keali'i Reichel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bluezi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!