Baba Nla

Pritchard Frost

0 fans

Pritchard Frost


3:12
#2

 Struggling with Baba Nla? Become a better singer in 30 days with these videos!

Baba Nla ni mo je si won jor jor
Baba Nla ni mo je si won jor
Started back in '011
I dey with my guys dem
We dey go some shows
We dey kill the shows
But I still dey back then
Omo back then
Na me be last for caucus (Yeba)
I no get no voice
I don find my voice now
Tell me what is up
Shori what is up
The stone wey Dem forget
Lo di corner Stone
See me now I'm going up
And I no dey stop
Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won
(Emi ni big papa)
Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won
(Emi ni big papa)
Shey you no know person (Papa)
You suppose dey fear person (Papa)
(Papa)
Ta lo bi iyalaya won
Iyalaya won ta lo bi iyalaya won
Everywhere that I go Everywhere that I dey
You know e dey scatter gan
Mo ti laya gan
Things I been dey fear don't scare me no more
Mo ti standard gan
They call me small burna Vado gan
Right now, mo n korin
Won gbo mi
Them wait for my lastest latest
Them dey wait for my lastest
Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won
(Emi ni big papa)
Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won
(Emi ni big papa)
Shey you no know person (Papa)
You suppose dey fear person (Papa)
(Papa)
Ta lo bi iyalaya won
Olohun oba I give thanks for where I dey
No be by my power
Na by your grace mo fi de be
Some people been dey think say
Sho ma Lana yo sho ma de be
Baba no dey shame me
Mo ma Lana yo mo ma de be
Everything na turn by turn
Everything na turn by turn
I no wan know
Right now my time don come
Tell me why I no go ball oh na
Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won
(Emi ni big papa)
Emi ni baba nla won Emi ni baba nla won
(Emi ni big papa)
Shey you no know person (Papa)
You suppose dey fear person (Papa)
(Papa)
Ta lo ran iyalaya won
Shori what is up
The stone wey Dem forget
Lo di corner Stone

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oluwafeyisanumi Pritchard

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baba Nla Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baba Nla Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5722099/Pritchard+Frost/Baba+Nla>.

    Missing lyrics by Pritchard Frost?

    Know any other songs by Pritchard Frost? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Baba Nla

    7
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a Dutch rapper?
    A Snelle
    B Lars Vaular
    C Lil Kleine
    D Kraantje Pappie

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pritchard Frost tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!