ROYALTY

akzeal

0 fans

akzeal


2:55
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah she be royal
She be royalty
Royalty ty ty
Yak abah
It's the real talk again
Bank on it
Oh na na na na na
And there she goes
She's got a fine face and a body like gold
Her body like gold
Ahh, with the way she moves, ohh yeah
She scatter the place and everybody know say
She scatter the place and everybody know
Say she's my lady
She dey give it to me crazy
Make a man go so lazy ehh
It's crazy...
Say she's my lady
She dey give it to me crazy
Make a man flow so lazy ehh
It's crazy...
Say my lady
She sabi dance hall
She sabi dance hall
My baby ahhhh
Give it to me crazy oh yeah
Yeah, say my lady
She sabi Dance hall
She sabi Dance hall
My baby ahh
Give it to me crazy oh yeah
As the lamba dey enter your body
Calm down money plenty
I dey find dark skin wey like to party
Ehhh ahh
Say for the run down na we dey the high keys
Dance come front money plenty
As I dey so, I dey feel like royalty.
Bae calm down live life you be royalty
Mkpor idogho, money too plenty
Uyeneke mfana u be Royalty
Baby calm down live life you be Royalty
Mkpor idogho, money too plenty
Uyeneke mfana u be Royalty
I say my lady
She sabi dance hall
She sabi dance hall
My baby ahhhh
She sabi dance hall
She sabi dance hall
I say my lady
She sabi dance hall
She sabi dance hall
My baby ahhhh
Calm down live life you be royalty ty ty ty
Royalty ty ty ty ty ty ty ty
Yagha
Calm down live life you be royalty ty ty ty
royalty ty ty ty ty
I say, my lady
She sabi dance hall
She sabi dance hall
My baby ahhhh
She is Royalty ty ty
She sabi dance hall
She sabi dance hall
My baby ahhhh
She be royalty
She be royalty
She be royalty ty ty
Royalty ty ty ahh
She is Royalty
She is Royalty
Sounds of Africa

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Akanimo Etuhube

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ROYALTY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ROYALTY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5735177/akzeal/ROYALTY>.

    Missing lyrics by akzeal?

    Know any other songs by akzeal? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    ROYALTY

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote a number of songs for their debut album about love and break ups?
    A Anne Marie
    B Ava Max
    C Olivia Rodrigo
    D John Legend

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    akzeal tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    ROYALTY

    »