DMA'S DNA
JOBELL DMA
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Igharo I sing I sing I sing Okay turn the mic ON Listen see Zeus on the mic Thy king don come Flow too sweet He make thy kingdom come Him never blow self But thy King don come You never see wonder Till I bring thy kingdom come Them say I dey possess That's why I dey spit fire To deliver myself The next single i go drop I swear i go deliver myself Ngozi mess up for church And I be believer myself After you hear this EP You go understand say Chale don too tey underground Like b41 the way i blow Them feel am from underground If Hip hop is dead Na Only me fit resurrect am From underground Now e be like rabies for lion body E go hard chale to go back Even if Life is fair Chale still prefer him skin black My Flow go make your ear bleed If i be vampire You still no go see me suck Now e be like say Na only me understand wetin I dey talk Fix me una no fix me Now I don spoil the damage Don dey cause big scene Science no fit explain Wetin dem discover in my DNA To spit bars no be problem But I fit go cause psychological damage And no blame me If you contact the virus from my DNA Let the deaf listen What I spit is wisdom I make the blind to see What I bring to the kingdom Change up the system Hip hop into existence Ama god in a human body Yet in existence Fire in the vocal booth I'm Robocop I gat the suit On the mic I gat issues With my attitude I think I'm loosing my mind I'm too hot I'm burning the mic I'm flash I'm running your mind Magical flows I'm controlling your mind It's Like I'm cursed with the game I'm breaking rules I'm confused with my thoughts I'm going insane I think I'm about to explode with my thoughts I can feel my pains I speak in tongue I bring the dead back to life I'm about to rain Poseidon with the sea flows Can't you see I'm married to the game Married to the game I'm Blessed with the game I'm not the same I'm not to blame Since I'm Blessed with the fame I'm burning with flame I'm fucking Insane I'm out of my mind Immortal flows I'm a moving train Storming hurricane I hope you understand the reasons Why I'm still in pain Welcome to 1 12 12 I speak in a brand new tongue Immortal flows for 1 12 12 songs IGHARO
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"DMA'S DNA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5749721/JOBELL+DMA/DMA%27S+DNA>.
Discuss the DMA'S DNA Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In