Free (feat. 1da Banton)
Nazzy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
They call me Nazzy Original o I wanna be free Free like the bird in the sky I wanna live life my way Do anything wey i like So i wanna be free eoo I wanna live my life my way Ooooh ooooh oooye B'cus i know say one day Something must o Kill a man Kill a man o Kill a man Something must o Kill a man Kill a man o Kill a man (Something must o) If e be the shayo for my cup o If e be the ibo for my hand (Onono) If e be the shayo for my cup o If e be the ibo for my hand I wanna be free All i want is my liberty I wanna live life my way Wanna roll up and burn some trees Eledumare wey bless the boy With my funds i need some peace So me wanna stay cool down Wanna live my life at ease Shebi dem be say you no go make am Abi dem be God wey dey do am Shebi dem be say you no go make am Abi dem be God wey dey do am Something must o Kill a man Kill a man o Kill a man Something must o Kill a man Kill a man o Kill a man (Something must o) If e be the shayo for my cup o If e be the ibo for my hand (Onono) If e be the shayo for my cup o If e be the ibo for my hand (Onono) Motigbana moti elevate We be steady poppin lemonade Nercotic mix intoxicating So steady me be sailing like a pirate Now i don dey ball, ballers be hating Same ballers wey no update me Back then them dey debate me Now i don dey win them wan team-mate me All i want is the money Wanna gather funds for my mummy Me i no want any worries B'cus street wey we dey e no funny I wanna be free Free like the bird in the sky I wanna live life my way Do anything wey i like So i wanna be free eoo I wanna live my life my way Ooooh oooh oohyeh B'cus i know say one day Something must o Kill a man Kill a man o Kill a man Something must o Kill a man Kill a man o Kill a man
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Free (feat. 1da Banton) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5753223/Nazzy/Free+%28feat.+1da+Banton%29>.
Discuss the Free (feat. 1da Banton) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In